Evri poblik log-dem

Na evri log-dem wey dey for Wikipedia. You fit see plenti if you chuz one log taip, di yuzanem (case-sensitive), or di pej wey e afet (olso case-sensitive).

Log-dem
(di one wey niu pas | di one wey old pas) See am (niu wel wel 50 | ) (20 | 50 | 100 | 250 | 500)
  • 11:16, 5 December 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Afe Babalola (Created page with "'''Afe Babalola''' CON OFR SAN na Naija lorya, an di fonda of Afe Babalola Yunivasiti.")
  • 13:02, 19 November 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Emmanuel Iren (Created page with "'''Emmanuel Aniefik Iren''' (dey bon am 18 December 1989) wey pipo sabi wel wel as '''Emmanuel Iren''' na Naija pasito, singa an song-raita. Na im bi di fonda of Selibreshon Chorch Intanashonal (CCI) wey dia head-kwuta dey Legos in Naija.")
  • 23:24, 5 November 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Lil Kesh (Created page with "'''Keshiro Ololade''' (dem bon am 17 March 1995) wey pipo no wel wel as '''Lil Kesh''' na Naija rapa, singa, an song-raita. Lil Kesh dey popula afta e sing di song ''Shoki''.")
  • 21:22, 25 October 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Bianca Odumegwu-Ojukwu (Created page with "'''Bianca Odumegwu-Ojukwu''' (e papa nem bifor e mari na Onoh, an dem bon am 5 August 1968) na Naija wuman wey bi politishian, lorya, bizness wuman, an pesin wey don win meni beuti fashon awod. Bianca na di wife of Chukwuemeka Odumegwu Ojukwu wey don kpai. Chukwuemeka Odumegwu Ojukwu na di forma presidor of Biafra. Bianca don kari fest in meni beuti fashon show like: Di Most Beutifu Gel in Naijira (MBGN), Miss Afrika, an Miss Intakotineta. Bia...")
  • 23:01, 1 October 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Augustine Eguavoen (Created page with "'''Augustine Owen Eguavoen''' (dem bon am 19 August 1965) na Naija futbol manija an bifor bifor pleya wey don play for Naija nashonal tim. Eguavoen don kosh di Naija nashonal tim for three difren times.")
  • 18:47, 5 September 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Kehinde Bankole (Created page with "'''Kehinde Bankoke''' na Naija aktress, model, an pesin wey dey tok for televishon program. Bankole enta entatemet indostrie wen e join for ''Miss Commonwealth Nigeria 2003''. Afta dat kompetishon, Bankole kom join di MBGN 2004. Nollywood give am ''Revelation of the year'' in 2009 at di 2009 Best of Nollywood awod. Bifor Bankole win di awod, e don akt inside Wale Adenuga fim wey di tahitu na Supa Tori")
  • 22:42, 12 August 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Mark Angel (Created page with "'''Mark Angel''' (dey bon am 27 May 1991) na Naija pesin wey dey do komedi, dey rait komedi, an dey produs smol smol komedi vidio. Pipo sabi am bikos e dey do smol smol fonni vidio of ''Mark Angel Comedy'' wey we dey see for YouTube. For di komedi vidio, Angel dey yuz e smol pikin like Emanuella Samuel ( 14 years old), Success Madubuike (16 years old). Emanuella Samuel na Angel kosin an Success Madubuike (Anti Success) na e yonga broda or sista bon am.")
  • 00:25, 28 June 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Cholera (Created page with "'''Cholera''' na one disis of belle wey one bateriha dey korse. Di nem of di bateriha na ''Vibrio cholerae''. Pesin wey get ''cholera'' fit no show eni sahin sey e get am somtim.")
  • 18:05, 17 June 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Chude Jideonwo (Created page with "'''Chude Jideonwo''' (dey bon am 16 March 1985) na Naija pesin wey dey tok for T.V, fim-meka, an pesin wey Sabi yuz intanet do bizness.")
  • 00:00, 10 May 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Josh2Funny (Created page with "'''Chibuike Josh Alfred''' (Dem bon am 18 December 1990) wey pipo sabi wel wel as '''Josh2Funny''' na Naija pesin wey bi komedian, aktor, an muzikshan.")
  • 21:36, 7 May 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Wofai Samuel (Created page with "'''Wofai Samuel''' (dey bon am 18 September 1990) na Naija pesin wey de tok for redio, T.V, an Niuz-pepa. ==How e tek start life an go skul== Na for Calabar, wey de Kross Riva Stet dey tek bon Wofai Samuel. Samuel go Fediral Govamet Girls Kolej . E kom go Yunivasiti of Kalaba to go rid Zooloji an Envaromenta Sayensi. Yunivasiti of Kalaba give Samuel e Bashelor of Sayensi Digri (B.Sc) in 2012 wen e finish di ko...")
  • 23:26, 29 April 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Bet9ja (Created page with "'''Bet9ja''' na one online bettin kompini wey pesin fit bet wen sport dey go on. Bet9ja get dia headkwuta for Naija. Dis kompini de onda ''KC Gaming Network Limited'' an na meni pipo from difren kontri dey kontro di kompini. Legos Stet give am pamishon to dey do di gamblin bizines an di kompini fit stil opun shop for oda part of di kontri.")
  • 09:35, 29 April 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Chido Obi (Created page with "'''Chidozie Obi-Martin''' ( dem bon am 29 November 2007) wey pipo sabi wel wel as '''Chido Obi''' na one Denmark futbol playa wey dey play for Arsenal klub. Arsenal futbol klub de play ''Premier League'' in England. Na front im dey play for Arsenal.")
  • 18:46, 27 April 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Ebira People (Created page with "'''Ebira Pipo''' na one tribe in North-Senta in Naija wey get dia kolshora langwej wey dem dey spik by demsef. Pesin fit see Ebira pipo in Kogi Stet an NasarawaStet. Dia langwej bi like ''Nupoid'' one wey dem dey spik for Benue-Congo. Di langwej na part of Niger-Congo langwej famili. Wen dem neva komot Kogi Stet from Kwara Stet, na from Okene Ebira pipo chuz as dia main sentra an na from Okene dem tek dey kontro di Ebira langw...")
  • 00:13, 26 April 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Emeka Ihedioha (Created page with "'''Chukwuemeka Ihedioha''' (dem bon am 24 March 1965) na Naija politishan wey don do govnor of Imo Stet from 2019 go rish 2020. Supreme Kot of ''Nigeria'' komot am as di govno of Imo Stet on 14 January 2020. Di kot kom tok sey na Hope Uzodima wey bi APC kandidet bi di orijinal winna of di 2019 eleshon. Ihedioha na bifor bifor deputi spika of ''House of Representativ of Nigeria'' from 2011 go rish 2015.")
  • 16:35, 23 April 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Tunde Onakoya (Created page with "'''Tunde Onakoya''' (dey bon am 6 October 1994) na Naija pesin wey sabi play ''chess game'' an e sabi tish pipo abaut di game. Na Onakoya bi di fest pesin wey play ''chess game'' for fifti-Eight hours with out restin.")
  • 06:09, 9 April 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Eid al-Fitr (Created page with "'''Eid al-Fitr''' wey bi Holu-dey wey pipo dey yuz finish dia fastin na di fest of di two holu-dey wey muslim dey do. (Di sekond one na Eid al-Adha).Na all di muslim dey selibrate Eid al-Fitr bikos na im dem dey enjoin wen di one month Ramadan fastin don finish. Evri muslim wey dey all part of di wold dey do dis holu-dey. For muslim kalenda, di holu-dey dey hapun on di fest day of ''Shawwai'' if we yuz islamik kalenda check-am. Di date no dey folo di norma moslim kalenda...")
  • 16:34, 4 April 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Wizkid (Created page with "'''Ayodeji Ibrahim Balogun''' (dey bon am 16 July 1990) wey pipo sabi wel wel as '''Wizkid''' na Naija singa an song-raita. Dey bon wizkid for Ojuelegba, Surulere in Legos Stet. Wizkid na one of di singa wey get levu wel wel for Afrobeat muzik. E fit sing afropop, R&B, afrobeat, Regga, dancehall, an pop muzik. Wizkid don dey sing sins e de 11 year old. E don evun rilis one kolaboreshon with e group wen e still dey smol. Di nem of di group dat tim...")
  • 22:29, 2 April 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Kenny Blaq (Created page with "'''Otolorin Kehinde Peter''' ( dey bon am 30 September 1992) wey pipo sabi wel wel as '''Kenny Blaq''' na Naija komedian an singa. Kenny Blaq paform for di 2nd edishon of ''Unlock Naija Independence Selibrashon'', an at di final of ''Afrika Majik Owambe''.")
  • 19:35, 2 April 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Terry G (Created page with "'''Gabriel Oche Amanyi''' (dey bon am 17 March 1986) wey pipo sabi wel wel as '''Terry G''' na Naija rappa, singa, song-raita, an rekod produsa. Terry G dey popula bikos of how e dey diress, wetin e dey tok for e muzik an how e luk bi.")
  • 23:49, 31 March 2024 Biowikician tok tins wey e put created page The Golden Arm (Created page with "'''The Golden Arm''' na one tradishonal old tori wey de meni kolsho. For meni kolsho, pesin dey hie dis tori from one pesin to anoda, no bi sey dem rait am down for pepa. Na Mark Twain mek ''"The Golden Arm"'' tori popula wel wel an e yuz am tish pipo mentod wey dem fit yuz to tok eni tori. Di tori na abaut one pesin wey get gold arm wey jos kpai. Bikos of sey di dead pesin get gold arm, pipo dey always tiff dis arm. Di pipo wey dey do am wel wel na di dead pes...")
  • 23:44, 31 March 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Concealed Shoe (Created page with " Meni '''Concealed Shoes''' na im pipo don found an bring komot from windo, floor, an seelin of buidin in oyinbo kontri (''Europe''). Pipo stil also see am for plenti ples around di wold. Na dat time wey oyinbo kontri eyes neva too opun wey bi ''"early modern period"'' na im dem dey see dis kind ''concealed shoes''. Brian Hoggard wey bi risasha tok sey, meni aria of a buidin wey dis ''concealed shoes'' de ( inside door, seelin, windo, ontop house) show sey some pipo bil...")
  • 01:40, 24 March 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Juan Tomad (Created page with "'''Juan Tamad''' ( for Fillipi langwej, e mins "Lazy John") na one karata wey de inside Fillipi pipo tradishonal tori an di karata dey lezi. Di tori dey always show am as smol pikin, but for odas tori-dem, e na young man. ==Di tori== Juan Tamad tori na one tori wey tok abaut how e lezi sotey e mumu join am an di tori leta kom bi komedi. For di tori, Juan Tamad si one guava tree wey e fruit don ripe wel wel. Bikos e too lezi to klimb di tree an get di ripe guava, Ju...")
  • 23:43, 19 March 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Parable (Created page with "'''Parable''' na one short tori wey fit tish pesin lesin or prinsipul. ''"Parable"'' dey difren from dos tori wey pipo dey yuz hanima, plant, or odas tin esplen. For "''Parable''", na human bein tori dey de inside am. For parable tori, we dey yuz one karata tek kompiya anoda karata wey we wan tok abaut. Some pipo wey don stodi an sabi di four gospel an di niu testament for bible dey yuz parable for onli di tori wey Jesus tok. Di koko bi sey parable tori still dey wey no...")
  • 15:38, 18 March 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Thurderstone (Created page with "'''Thurderstone''' na one hodin days stone or bone of living tins wey pipo bilif sey e dey protet pesin or buidin from bad tins. Pipo give di stone or bone di nem ''thurderstone '' bikos dem bilif sey na wie tonda hapun dem tek see-am ==European tradishon== Pipo wey kom from Albanian bilif sey ''"thurderstones''" get supa nashoral pawa. Dey bilif sey di pawa kom from wen di light shine afta wey tonda don strike. Meni famili house get ''"thurderstone "'' wey dem dey kip a...")
  • 17:11, 15 March 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Phyllis and Aristotle (Created page with "Di tori of '''Phyllis an Aristotle''' na one tradishonal old tori wey pipo dey tok to fit advais man to dey kia-ful abaut wuman. Phyllis wey bi wuman yuz e fine faze an bodi tek kontro Aristoles to do wetin e want. Aristoles na one Greek filosofi man wey get sense wel wel. ''Phyllis an Aristotle'' tori na one of di popula tori wey show how wuman get pawa rish to fit kontro man. One of di tori vashon wey don tey na di 1220 French vashon '''Lai d'Aristote'''")
  • 13:52, 15 March 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Ghost train (Created page with "For tradishonal tori, '''Ghost train''' na one emajin motor wey dey move wey bi like train. Dis ''"Ghost train"'' dey difren from eni oda tin wey ghost or spirit dey de bikos di one dey waka from one ples to anoda. Na evri wie inside di train you fit see di ghost. ==Wie di tori don rish== Meni ples wey train don dey pass bifor get one or two tori abaut "''Ghost train''". Kontri like Canada, Japan, Sweden, UK, an meni state for USA all get tori wey tok abaut "''Ghost trai...")
  • 17:58, 11 March 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Witch bottle (Created page with "'''Witch boltus''' na one majikal boltus wey pipo bilif sey e fit helep dem fight against witch pipo. Meni histri tori wey dem gada from England an United State tok abaut am. Di fest time wey pipo confab sey dem menshon ''"witch boltus"'' na from 17th -senturi in England")
  • 18:17, 5 March 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Talking animal (Created page with "'''hanima wey dey tok''' na eni-hanima weyno bi pesin wey fit tok or do bodi like sey e bi pesin. Meni hanima from difren kind get habiliti to pass mesej as if dey bi pesin. We no fit tok sey dem dey spik human bein langwej bikos wetin di hanima dey tok no get some karata wey human langwej dey get like gramma,")
  • 18:22, 26 February 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Dancing England (Created page with "'''Dancing England'' na one bifor bifor tradishonal dans kompetishon wey pipo fey do for ''"Derby Assembly Room. Di kompetishon start from 1979 an e stop in 1987. Na Phil Heaton an John Shaw form di kompetishon. Di two of dem na memba of di ''Black cap Sword Dancers''. Phil Heaton an John Shaw stil be popula pesin on di "''Nottingham and Derby folk"'' an dans show wey dey hapun in 1970s Dem form ''Dancing England'' bikos dem wan mek pipo kom see di best of tradishona...")
  • 23:24, 25 February 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Social norms (Created page with "'''Sosha norms''' na di norma or standad way pesin sopos dey do wen e de araund pipo. ''Sosha norms'' fit also bi di norma evri-day karata wey pesin dey bihaf wen e de for wie pipo de abi di standad karata wey pipo wan mek pesin bihaf wen e dey araund pipo. Di standad karata fit don bikom "rules'' or ''laws''. ''Sosha norms" get pawa wel wel so tey e fit chenj pipo karata an fit mek niu niu law kom. Meni hoganizashon get meni meni bi-aviho. "Sosha norms" dey difren fro...")
  • 21:42, 23 February 2024 Biowikician tok tins wey e put created page World Tales (Created page with "'''World Tales''' wey get di taitu "'''The Extraordinary Coincidence of Stories Told in all Times, in All Places'''" na one buk wey get 65 tradishonal tori wey Idris Shah gada araund di wold. Som tori inside di buk de popula an oda tori inside di buk no too dey popula ==Wetin dey inside di buk== Bifor you rid each tori inside di buk, di pesin wey rait di buk go fest rait smol tin abaut wetin chenj wen dem dey rait am. Di pesin wey rait am go stil tok smol abaut how difre...")
  • 00:54, 23 February 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Foodways (Created page with "For sosha sayensi '''Foodways''' na di difren difren metod wey pipo dey yuz to mek fud an to chop fud. ''"Foodways''" stil inklud how difren kolsho, difren aria, an difren ekomonik dey hafet fud prodoshon an how pipo dey chop food. ''"Foodways''" stil mins how fud tek konet with kolsho, tradishon an histri. ==Wetin foodways min an di histri of am==")
  • 23:36, 9 February 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Storytelling (Created page with "'''To dey tok tori''' na poblik an kolshora tins wey pipo dey do. Sometime, pesin wey dey tok di tori fit kwik kwik join e own tin inside di tori wey e dey tok. Evri kolsho get dia tori wey dem dey tok for entatemet, to tish, to mek pipo no dia histri, an to mek dia pipo bi pesin for sosaeti. Na three tins tori dey always get: how di tori tek hapun, pipo wey tins hapun to inside di tori, an how di pesin wey dey tok di tori tek see am.")
  • 19:38, 9 February 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Silver bullet (Created page with "In tradishonal old tori, a '''Silver bullet''' na one of di instrumet wey fit kil vampaya, witch, or oda livin tins wey no bi human bein. Silver bullet fit stil min wen pesin get simpu ansa to hard problem. One medisin wey bi Penicillin bi silver bullet bikos doktor yuz am tekia of plenti pipo wey get bateria sikness. == How dem dey yuz am for old tradishonal tori== Meni pipo wey dey rait buk tok sey, di hidiya sey bullet wey dem mek with silver fit kil vampaya an witch...")
  • 09:00, 9 February 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Vernacular (Created page with "'''Vanakula''' na norma evri day langwej wey komon ordinari pipo wey pipo bilif sey dem no get mouth dey tok. Some vanakula langwej de for raitin sha. Vanakula langwej de difren from Standard langwej bikos standard langwej dey more arenj, dey organize, an dey haprove by govamet. Meni pipo wey sabi spik vernakula dey do am bikos na di langwej wey dem tek bon dem bi dat.")
  • 23:38, 8 February 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Evil eye (Created page with "'''Evil eye''' na one bilif wey pipo get sey wen pesin yuz bad belle tek luk you, bad bad tins fit hapun to pesin. Meni times, na jelousi dey korse dis tins. E don tey wey human bein don bilif dis tin. Pipo don put tins like juju for bodi so dat evil eye no go fit hafet dem. Pipo wey dey do risach don find one juju wey pipo dey put for bodi wey e age don pass ova 5,000 years. If 10 pesin for di wold stand togeda, 4 out of dem bilif dis evil eye. Meni kolsho for di wold b...")
  • 22:17, 8 February 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Dahomey Amazon (Created page with "'''Dahomey Amazon''' (wey Fon langwej pipo dey kol '''Agojie, Agoji, Mino''', or '''Minon''') na one Fon fimale group of soja wey kom from Kindom of Dahomey.(Di niu nem wey Kindom of Dahomey dey ansa todey na Benin. Benin de West Afrika. Dis Dahomey Amazon fimale soja dey hot wel wel in di 17 senturi to 19 senturi. Na dem bi di onli hami soja wey bi wuman for modern histri. Na di westa Oyinbo pipo give dem di nem ''Dahomey Amazon'' wen de...")
  • 18:17, 8 February 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Legend (Created page with "'''Legend''' na one katigori of tradishonal tori wey pipo dey tok.Dis tori tok abaut pipo histri, biliv an wetin fit don hapun long time ago. Dis legend tori dey get some lessin abaut life, an some sens wey fit mek pipo biliv di tori . Legend tori dey get mirakul inside sometimes. As time dey go, pipo dey add or komot tins for di sem tori so dat di tori no go just kpai like dat. Meni legend tori get plenti tins wey no bi true an meni pipo wey dey lisin to am no too...")
  • 23:20, 6 February 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Wise old man (Created page with "Di '''wise old man'''na di ezampul or patan wey dem dey yuz tok or rait tori wey popula wel. Carl Jung bi one of di pesin wey tok abaut dis tin wel wel. Di wise old man in a tori fit bi pesin wey pipo fit kwik-kwik no wen pesin dey rid tori-buk bikos e get beta sens inside di tori. ==How pesin fit no am inside tori== Di wise old man inside tori fit bi pesin wey don old an get beta sens inside tori. E dey yuz e nolej wey e don get abaut pipo an di wold helep tok abaut di...")
  • 00:34, 15 January 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Sunday oliseh (Created page with "'''Sunday Ogochukwu Oliseh''' (dey bon am 14 September1974) na Naija forma futbol playa an forma Naija futbol tim manija. Wen Oliseh stil dey play futbol, e na difenda. Oliseh tall wel wel an e don play for plenti futbol tim like: ''Ajax, Borussia Dortmund'' an ''Juventus. Meni pipo dey si am as one of di best defenda wey Afrika don eva produs. ==How e tek play futbol== Oliseh dorin e time play 63 futbol game for Naija an na onli three time e score for Naija. Nai...")
  • 15:39, 13 January 2024 Biowikician tok tins wey e put created page ID Cabasa (Created page with "'''Olumide Ogunade''' (dey bon am 29 July 1975) wey pipo sabi wel wel as '''ID Cabasa''' na Naija muzik produsa an singa. Na ID Cabasa bi di fonda of ''Coded Tunes '', one rekod kompini wey Olamide, 9ice, 2Shotz, Reminisce, an Banky W de bifor bifor . ==How e tek stat life an go skul== Dey bon ID Cabasa for Legos on 29 July 1975. E na di nomba three pikin of di four pikin-dem wey peret bon. ID Cabasa don dey sing sins wey e dey smol...")
  • 14:56, 3 January 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Yuza tok abaut am:Santa Remi (Created page with "Helo, Thank you for your contribution for Naija Wikipedia. Abeg make you try to write for correct naija and translate from English Wikipedia only. Or make your source for fresh article dey reliable. Thank you ~~~~")
  • 14:32, 3 January 2024 Biowikician tok tins wey e put deleted page Sama Raro (Promotional)
  • 05:33, 30 December 2023 Biowikician tok tins wey e put deleted page British Empire (It was not written with Naija language orthography)
  • 07:40, 20 December 2023 Biowikician tok tins wey e put created page Dora Akunyili (Created page with "'''Dora Nkem Akunyili (dey bon am 14 July 1954 an e kpai bi forma Daretor- Jeneral of NAFDAC ( Nashonal Agensi for Fud an Drug Hadiministrashon an Kontro) of [[Naija from 2001 to 2008. ==How e tek start life an go skul== Na for Makurdi in Benue Stet wey de Naija dey bon Dora. E papa nem na Paul Young Edemobi an na for Nanka from Anambra Stet e kom from. Dor...")
  • 23:23, 22 November 2023 Biowikician tok tins wey e put created page Chimamanda Ngozi Adichie (Created page with "'''Chimamanda Ngozi Adichie''' ( dey bon am 15 September 1977) na Naija raita wey dey raita smol smol tori buk an novel. One pepa wey get di nem The Times Literary Supplement tok sey Chimamanda na beta raita wey pipo for kontri wey dey spik Inglish like to rid e buk. Di pepa still tok sey pipo for United Stet like e buk wel wel.")
  • 07:46, 30 October 2023 Biowikician tok tins wey e put created page Siminalaya Fubura (Created page with "Amaopusenibo Siminalayi "Sim" Joseph Fubara ( dey bon 28 January 1975) na Naija pesin wey bi di govno of Riva Stet. Sim Fubura don fest work as Akauntant Jeneral of Riva Stet.")
  • 19:36, 22 October 2023 Biowikician tok tins wey e put created page Yuza tok abaut am:Zee6836 (Created page with "Hello, thank you for contributing to Naijá Wikipedia. However, your understanding of the language is very poor and your translation is of low quality. You are creating many pages with poor translation. Please stop. Thanks.--~~~~")
  • 11:15, 17 October 2023 Biowikician tok tins wey e put created page Mercy Eke (Created page with "'''Mercy Eke''' na Naija aktress, an e dey dans for muzik vidio. Na from Imo Stet e kom from an na Eke win di sisin 4 Big Broda Naija in October 2019. Eke bi di fest wuman wey wan win ''Big Broda Naija'' sins di rihaliti show start. Na Eke bi di fonda of ''"MNM luxury"''. On 14 March 2020, Eke win di fimale wey sabi dress pass for Africa Viewer's Choice Award")
(di one wey niu pas | di one wey old pas) See am (niu wel wel 50 | ) (20 | 50 | 100 | 250 | 500)