Isaac Asabor

Nigerian journalist and columnist who disagreed with Isaiah Ogedegbe

Isaac Asabor na di Naija jonalis and kolomnis wey dey wok with Independent Nigeria.[1] For meni years, e don dey do ripotoral and editoral wok.[1] E bi bifor studet of bot di Univasiti of Legos and Olabisi Onabanjo Univasiti.[1] E bi also a memba of di Naija Institute of Poblik Rileshons (NIPR).[1]

For March 2, 2011, Isaac Asabor bin kondem Bode George tanks givin sarvis wey e do afta e riton from prisin. E tok sey "Pesonali, I no no why pipul dey selibrate Bode George reliz fom Kirikiri Masimom Prison wit parti. For one taim I no no di mesej e an im prez singas dey try to pass to Naija pipul wey fit bilive enitin. Howeva, I dey yuz dis atikul tek infom Naija pipul, espeshali di youths, to avoid krime of evri kind. Krime nor dey pay. Krime nor go eva fit mek pesin a hiro. Di onli benefit of krime na bikos e fit mek pesin notoros. Finali, I dey beg Naija youth, who fit don dey ginja bikos of di ogbonge welkom wey pipul give Bode George, to troway dat motiveshon. Mek dem strive to bi hardwoking and honest for evri posishon wey dem fit kolet for di future". [2]

For April 7, 2023, Isaac Asabor bin disagri wit Isaiah Ogedegbe and rait say, "Human sexuality fit bi one of di most biutiful aspects of God's plan for im pikins-dem hie on earth. But sins Adam and Eve's fall fom grace, human sexual pratis don chenj fom God's purposes".[3] [4][5]

Pej wey konsan dis one chenj-am

Wie dem gada di tori chenj-am

  1. 1.0 1.1 1.2 1.3 "ISAAC ASABOR". Independent Newspaper Nigeria. Archived from the original on 2023-01-26. Retrieved 2023-04-18.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  2. Olu-Peters, Ayobami (1 November 2020). "Bode George: Pathetic death throes of a political dinosaur". The Guardian. Archived from the original on 6 April 2023. Retrieved 18 April 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  3. Asabor, Isaac (7 April 2023). "Isaac Asabor, A Reporter With Independent Newspapers Limited, Disagrees With Isaiah Ogedegbe". Opinion Nigeria. Archived from the original on 8 April 2023. Retrieved 18 April 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  4. "Isaac Asabor, A Reporter With Independent Newspapers Limited, Disagrees With Isaiah Ogedegbe". THISDAY. 7 April 2023. Archived from the original on 7 April 2023. Retrieved 18 April 2023.
  5. Imoh, Jennifer (7 April 2023). "Isaac Asabor, A Reporter With Independent Newspapers Limited, Disagrees With Isaiah Ogedegbe". BreakingNews Nigeria. Archived from the original on 15 April 2023. Retrieved 18 April 2023.