Tins wey Biowikician put
A user with 2,369 edits. Account created on 17 August 2022.
29 April 2024
- 23:3123:31, 29 April 2024 dif hist +12 Bet9ja No edit summary di one wey dey nau
- 23:2923:29, 29 April 2024 dif hist +238 Bet9ja No edit summary
- 23:2823:28, 29 April 2024 dif hist +453 Bet9ja No edit summary
- 23:2623:26, 29 April 2024 dif hist +362 N Bet9ja Created page with "'''Bet9ja''' na one online bettin kompini wey pesin fit bet wen sport dey go on. Bet9ja get dia headkwuta for Naija. Dis kompini de onda ''KC Gaming Network Limited'' an na meni pipo from difren kontri dey kontro di kompini. Legos Stet give am pamishon to dey do di gamblin bizines an di kompini fit stil opun shop for oda part of di kontri."
- 21:5021:50, 29 April 2024 dif hist +12 Chido Obi No edit summary di one wey dey nau
- 21:4921:49, 29 April 2024 dif hist +595 Chido Obi →How e tek play futbol
- 21:4721:47, 29 April 2024 dif hist +445 Chido Obi →How e tek play futbol
- 09:3709:37, 29 April 2024 dif hist +857 Chido Obi No edit summary
- 09:3509:35, 29 April 2024 dif hist +254 N Chido Obi Created page with "'''Chidozie Obi-Martin''' ( dem bon am 29 November 2007) wey pipo sabi wel wel as '''Chido Obi''' na one Denmark futbol playa wey dey play for Arsenal klub. Arsenal futbol klub de play ''Premier League'' in England. Na front im dey play for Arsenal."
27 April 2024
- 18:5018:50, 27 April 2024 dif hist +114 Ebira People No edit summary di one wey dey nau
- 18:4918:49, 27 April 2024 dif hist +325 Ebira People No edit summary
- 18:4718:47, 27 April 2024 dif hist +112 Ebira People No edit summary
- 18:4618:46, 27 April 2024 dif hist +630 N Ebira People Created page with "'''Ebira Pipo''' na one tribe in North-Senta in Naija wey get dia kolshora langwej wey dem dey spik by demsef. Pesin fit see Ebira pipo in Kogi Stet an NasarawaStet. Dia langwej bi like ''Nupoid'' one wey dem dey spik for Benue-Congo. Di langwej na part of Niger-Congo langwej famili. Wen dem neva komot Kogi Stet from Kwara Stet, na from Okene Ebira pipo chuz as dia main sentra an na from Okene dem tek dey kontro di Ebira langw..."
26 April 2024
- 00:3800:38, 26 April 2024 dif hist +12 Emeka Ihedioha No edit summary di one wey dey nau
- 00:3400:34, 26 April 2024 dif hist +546 Emeka Ihedioha →How e tek work for politis
- 00:3100:31, 26 April 2024 dif hist +1,245 Emeka Ihedioha →How e tek start life
- 00:2800:28, 26 April 2024 dif hist +372 Emeka Ihedioha No edit summary
- 00:2700:27, 26 April 2024 dif hist +278 Emeka Ihedioha No edit summary
- 00:1500:15, 26 April 2024 dif hist +131 Emeka Ihedioha No edit summary
- 00:1300:13, 26 April 2024 dif hist +434 N Emeka Ihedioha Created page with "'''Chukwuemeka Ihedioha''' (dem bon am 24 March 1965) na Naija politishan wey don do govnor of Imo Stet from 2019 go rish 2020. Supreme Kot of ''Nigeria'' komot am as di govno of Imo Stet on 14 January 2020. Di kot kom tok sey na Hope Uzodima wey bi APC kandidet bi di orijinal winna of di 2019 eleshon. Ihedioha na bifor bifor deputi spika of ''House of Representativ of Nigeria'' from 2011 go rish 2015."
23 April 2024
- 17:0217:02, 23 April 2024 dif hist +12 Tunde Onakoya No edit summary di one wey dey nau
- 17:0017:00, 23 April 2024 dif hist +332 Tunde Onakoya →How e tek go skul
- 16:5016:50, 23 April 2024 dif hist +93 Tunde Onakoya No edit summary
- 16:4916:49, 23 April 2024 dif hist +276 Tunde Onakoya No edit summary
- 16:4616:46, 23 April 2024 dif hist +471 Tunde Onakoya No edit summary
- 16:4116:41, 23 April 2024 dif hist +336 Tunde Onakoya No edit summary
- 16:3516:35, 23 April 2024 dif hist +225 N Tunde Onakoya Created page with "'''Tunde Onakoya''' (dey bon am 6 October 1994) na Naija pesin wey sabi play ''chess game'' an e sabi tish pipo abaut di game. Na Onakoya bi di fest pesin wey play ''chess game'' for fifti-Eight hours with out restin."
9 April 2024
- 06:1606:16, 9 April 2024 dif hist +662 Eid al-Fitr →How e tek start di one wey dey nau
- 06:1506:15, 9 April 2024 dif hist +580 Eid al-Fitr No edit summary
- 06:1306:13, 9 April 2024 dif hist +5 Eid al-Fitr No edit summary
- 06:1106:11, 9 April 2024 dif hist +473 Eid al-Fitr No edit summary
- 06:0906:09, 9 April 2024 dif hist +548 N Eid al-Fitr Created page with "'''Eid al-Fitr''' wey bi Holu-dey wey pipo dey yuz finish dia fastin na di fest of di two holu-dey wey muslim dey do. (Di sekond one na Eid al-Adha).Na all di muslim dey selibrate Eid al-Fitr bikos na im dem dey enjoin wen di one month Ramadan fastin don finish. Evri muslim wey dey all part of di wold dey do dis holu-dey. For muslim kalenda, di holu-dey dey hapun on di fest day of ''Shawwai'' if we yuz islamik kalenda check-am. Di date no dey folo di norma moslim kalenda..."
- 00:4200:42, 9 April 2024 dif hist +16 Brymo No edit summary di one wey dey nau
4 April 2024
- 16:3616:36, 4 April 2024 dif hist +348 Wizkid No edit summary di one wey dey nau
- 16:3416:34, 4 April 2024 dif hist +558 N Wizkid Created page with "'''Ayodeji Ibrahim Balogun''' (dey bon am 16 July 1990) wey pipo sabi wel wel as '''Wizkid''' na Naija singa an song-raita. Dey bon wizkid for Ojuelegba, Surulere in Legos Stet. Wizkid na one of di singa wey get levu wel wel for Afrobeat muzik. E fit sing afropop, R&B, afrobeat, Regga, dancehall, an pop muzik. Wizkid don dey sing sins e de 11 year old. E don evun rilis one kolaboreshon with e group wen e still dey smol. Di nem of di group dat tim..."
3 April 2024
- 13:4813:48, 3 April 2024 dif hist +275 Terry G →=Singu wey e don do di one wey dey nau
2 April 2024
- 22:4722:47, 2 April 2024 dif hist −792 Kenny Blaq →How e tek work di one wey dey nau
- 22:4622:46, 2 April 2024 dif hist +1,227 Kenny Blaq →How e tek work
- 22:4322:43, 2 April 2024 dif hist +517 Kenny Blaq No edit summary
- 22:4122:41, 2 April 2024 dif hist +259 Kenny Blaq →How e tek work
- 22:3222:32, 2 April 2024 dif hist +559 Kenny Blaq →Tori of e life
- 22:3022:30, 2 April 2024 dif hist +383 Kenny Blaq No edit summary
- 22:2922:29, 2 April 2024 dif hist +264 N Kenny Blaq Created page with "'''Otolorin Kehinde Peter''' ( dey bon am 30 September 1992) wey pipo sabi wel wel as '''Kenny Blaq''' na Naija komedian an singa. Kenny Blaq paform for di 2nd edishon of ''Unlock Naija Independence Selibrashon'', an at di final of ''Afrika Majik Owambe''."
- 19:4619:46, 2 April 2024 dif hist +283 Terry G →Tori of e life
- 19:3919:39, 2 April 2024 dif hist +110 Terry G No edit summary
- 19:3619:36, 2 April 2024 dif hist +249 Terry G No edit summary
- 19:3519:35, 2 April 2024 dif hist +243 N Terry G Created page with "'''Gabriel Oche Amanyi''' (dey bon am 17 March 1986) wey pipo sabi wel wel as '''Terry G''' na Naija rappa, singa, song-raita, an rekod produsa. Terry G dey popula bikos of how e dey diress, wetin e dey tok for e muzik an how e luk bi."
31 March 2024
- 23:4923:49, 31 March 2024 dif hist +1,557 N The Golden Arm Created page with "'''The Golden Arm''' na one tradishonal old tori wey de meni kolsho. For meni kolsho, pesin dey hie dis tori from one pesin to anoda, no bi sey dem rait am down for pepa. Na Mark Twain mek ''"The Golden Arm"'' tori popula wel wel an e yuz am tish pipo mentod wey dem fit yuz to tok eni tori. Di tori na abaut one pesin wey get gold arm wey jos kpai. Bikos of sey di dead pesin get gold arm, pipo dey always tiff dis arm. Di pipo wey dey do am wel wel na di dead pes..." di one wey dey nau
- 23:4523:45, 31 March 2024 dif hist −1 Concealed Shoe No edit summary di one wey dey nau
- 23:4423:44, 31 March 2024 dif hist +1,729 N Concealed Shoe Created page with " Meni '''Concealed Shoes''' na im pipo don found an bring komot from windo, floor, an seelin of buidin in oyinbo kontri (''Europe''). Pipo stil also see am for plenti ples around di wold. Na dat time wey oyinbo kontri eyes neva too opun wey bi ''"early modern period"'' na im dem dey see dis kind ''concealed shoes''. Brian Hoggard wey bi risasha tok sey, meni aria of a buidin wey dis ''concealed shoes'' de ( inside door, seelin, windo, ontop house) show sey some pipo bil..."