Lil Kesh
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemKeshinro Ololade Chenj-am
AliasLil Kesh Chenj-am
Wen dem bon am14 March 1995 Chenj-am
Ples wey dem bon amBariga Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej, Yoruba Langwej Chenj-am
Wok wey e dey dusinga, rapper, pesin wey dey rait song Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Lagos Chenj-am
Wen e stat wok2012, 2014 Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Instrumentvoice Chenj-am
Indigenous toOsun State Chenj-am
Stai of song abi fimAfrobeats, hip-hop, African popular music, reggae, rhythm and blues Chenj-am
Record labelYBNL Nation, YAGI Record label Chenj-am
Awod wey e koletCity People Entertainment Awards Chenj-am
Nominated forNigeria Entertainment Awards, The Headies Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Keshiro Ololade (dem bon am 17 March 1995) wey pipo no wel wel as Lil Kesh na Naija rapa, singa, an song-raita. Lil Kesh dey popula afta e sing di song Shoki.

How e tek start life an go skul

chenj-am

Na for one siti wey di nem na Bariga wey de Legos Stet dem tek bon Lil Kesh. Lil Kesh go Stockbridge kolej for im pamari an sekondiri edukeshon. Wen e don finish im sekondiri skul, Lil Kesh enta Yunivasiti of Legos to go rid Linguistics. Leta, Lil Kesh enta NOUN ( Nashonal Opun Yunivasiti of Naijira) to stodi Mass Kominikeshon. Na for online e dey risiv lesin for di program.

How e tek work

chenj-am

Lil Kesh start to dey sing sins 2012 wen e stil de Bariga. For dat time, e dey rap wit e frend-dem wey de Bariga. Afta dat time, Lil Kesh rilis one song wey di tahitu na Lyrically. Dis Lil Kesh fest song rili de popula no bi smol an plenti pipo for Naija like di song. Lil Kesh kom sahin for one rekod lebel kol YBNL Neshon. Na Olamide dey kontro YBNL Neshon rekod lebel. Wen Lil Kesh dey onda Olamide rekod lebel, e rilis plenti muzik wey popula wel wel. Some of di song bi: Shoki, Efejoku, Gbese. Lil Kesh rilis e fest habom wey e kol YAGI. Shoki wey bi one of di muzik wey de inside di habom mek Lil Kesh popula wel wel. E kolet two awod at dat time for e muzik. In 2015, Lil Kesh nem dey di Best Niu Act katigori for 2015 Nigeria Entatenmet Awod For 2016, Lil Kesh komot from YBNL rekod afta e kontat finish an e opun YAGI Rekod lebel ( YAGI minin na Young And Getting it). On 17 March 2016, Lil Kesh rilis Y.A.G.I wey bi e fest habom. Na Young John an Pheelz produs am. Oda singa-dem wey join Lil Kesh sing inside di habom na: Phyno, YCee, Wale, Patoranking, Adekunle Gold, Davido Adeleke, Viktor, Olamide an Chinko Ekun.

Awod an Nomineshon

chenj-am
Year Award ceremony Prize Result
2015 2015 Nigeria Entertainment Awards Best New Act to Watch Nominated
Nigerian Teen Choice Awards Celebrity Award – Song Of The Year (Shoki) Won
City People Entertainment Awards Popular Song of the Year (Shoki) Won
Mtv Base Music Award Popular Song of the Year (Shoki remix featuring Olamide & Davido) Nominated
2016 The Headies 2015 Next Rated Nominated