Niu pej-dem

Niu pej-dem
Hide-am registered users | Hide-am bots | Show redirects

25 December 2024

  • 16:3616:36, 25 December 2024 Lamidi Akintobi (hist | chenj-am) [816 byte-dem] Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Lamidi Akintobi''' (dem bon am on 19 August) na Naija Journalists an media pesin. Shi wok as nuis anchor for Channels Television an shi dey folo du The Spot for EbonyLife TV wit Zainab Balogun an Ebuka Obi Uchendu. ==How shi stat life an skul== Dem bon Akintobi for Legos, Nigeria na fom Abeokuta, Ogun Stet. Shi get associate of arts digre in Broadcast Journalism an Spanish fom Volunteer Stet Kommuniti College. Shi get masta digre insaid Intanashonal Journalism...")

24 December 2024

  • 23:4423:44, 24 December 2024 GoodGirl LA (hist | chenj-am) [1,162 byte-dem] Onyeka23 (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Euphamiarunyi Ekunah''', wey plenti pipu sabi as GoodGirl LA , na Naija singa an song raita. Insaid 2022, na shi wit Vector dia nem dey as pesin wey fit win Headies awod of best collaboration an best rap single for "Early Momo". ==How e stat life an edukeshon== Dem bon Ekunah for Ajegunle. Shi go Universiti of Calabar. Na "Laden" dem sabi as bifor e chenj am to "LA" an finally "GoodGirl LA". ==How shi tek wok== GoodGirl LA first single wok na "Faraway", "bless...")

22 December 2024

20 December 2024

19 December 2024

18 December 2024

  • 03:0903:09, 18 December 2024 Ja Morant (hist | chenj-am) [1,033 byte-dem] Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Temetrius Jamel "Ja" Morant''' (dem bon am on August 10 1999) na America ogbonge basketball playa wet dey pley for Memphis Grizzlies of di Nashonal Basketball Association (NBA). E pley College basketball for di Murray Stet Racer. Dem selet Morant fom di Grizzlies wit sekond overall pick of 2019 NBA Draft, an an im bi NBA Rookie of di Year in 2020. In 2022, na im bi di fest NBA All Star Game as starter. Afta di game finish dat season, na Morant win di NBA Most I...")

17 December 2024

  • 07:4707:47, 17 December 2024 Samuel Nwajagu Chinamerem (hist | chenj-am) [1,540 byte-dem] Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Samuel Nwajagu Chinemerem''' (dem bon am on August 15 1999) na Naija pesin wey bi software engineer an model. For December 14 2024, e stan for Nigeria insaid 2024 international 2024, na im win Mister International of 2024. <ref> [https://guardian.ng/life/7-quick-facts-about-nwajagu-samuel-mister-international-2024/ 7 QUICK FACTS ABOUT NWAJAGU SAMUEL, MISTER INTERNATIONAL 2024], Guardian Newspaper, 15 December 2024.</ref> ==How e tek stat life== Dem bon am on...")

16 December 2024

12 December 2024

  • 13:3513:35, 12 December 2024 Halima Abubakar (hist | chenj-am) [1,126 byte-dem] Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "Halima Abubakar (dem bon am on 12 June 1985) na Naija aktres. Insaid 2011, na shi win di Afro Hollywood Best Aktress Awod. ==Im pasonal life== Dem bon Halima Abubakar for Kano Stet but na Kogi stet e kom fom. Shi go Ideal Primari Skul Kano an e stodi Sociology for Bayero University, Kano. In 2018, Abubakar tok sey shi bi virgin. ==Wok== Shi stat aktin in 2001 wen shi pley smol rol insaid ''Rejected'' fim. Fest fim wey shi du lead rol na for ''Gangstar Paradise...")

9 December 2024

  • 14:4414:44, 9 December 2024 Keira Hewatch (hist | chenj-am) [724 byte-dem] Ogbasaramu (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Keira Hewatch''' (dem bon am on 8 November 1985) na Naija aktres, singa, songraita an raita, plenti pipu sabi am as Keche insaid ''Two Brides and a Baby'' fim, pipu sabi am as Peace Nwosu insaid television series ''Lekki Wives''. Na Hewatch win di Beat of Nollywood award (BON) an ha nem don dey for aktres wey fit win Golden Icon Academy Awards (GIAMA). ==How e stat life== Dem bon Hewatch for Calabar, Cross River Stet. Im mama, Elizabeth Hewatch, na ticha wit poli...")
  • 11:0311:03, 9 December 2024 Max Verstappen (hist | chenj-am) [837 byte-dem] Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Max Emilian Verstappen''' (dem bon am on 30 September 1997) na Dutch an Belgian racin driva, wey dey run onda Dutch flag for Formula one for Red Bull Racin. Verstappen don win four formula one Wod Driva's championship , wey e win folo dia sef fom 2021 rish 2024 wit Red Bull, an e don win 63 Grands Prix for 10 seasons. Dem bon am for Hasselt an e gro for Maaseik, Verstappen na pikin of bifor bifor Dutch Formula one driva Jos Verstappen an Belgian forma kart race...")

7 December 2024

  • 22:2222:22, 7 December 2024 2017 - 2018 PGA Tours (hist | chenj-am) [10,246 byte-dem] Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "==2017 -2018 PGA Tour== Di 2017 -18 PGA tour na di 103rd season of di PGA Tour, na di professional tour insaid United States. Na di 50th season sins dem komot am fom PGA of America di 12th edishon of di FedEx kop. ==Schedule== Di teble na di ofishal lists of events for 2017–18 season.<ref>{{cite web |url=https://www.pgatour.com/schedule/2018 |title=2017–18 Tournament schedule |publisher=PGA Tour |access-date=24 October 2023}}</ref><ref>{{cite web |url=https://www....")

5 December 2024

4 December 2024

  • 11:2411:24, 4 December 2024 Ugoccie (hist | chenj-am) [724 byte-dem] Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Favour Ugochi Anosike''' (dem bon am on 6 March 1997) wey plenti pipu sabi as Ugoccie, na Naija singa, songraita, rapper an vois ova artiste. Na im hit song "Do You Really Like Me"? dem uze sabi am wel wel. Di song popula wel wel for TikTok, na bikos of ndi song Dem norminee am for The Headies 2022 as Rookie of di Year. ==How shi stat life== Dem bon Favour Ugochi for Abia Stet on 6 March 1997. Na fom Igbo traib shi bi. Na im papa mama train am wit im oda sistas....")

2 December 2024

30 November 2024

  • 01:5801:58, 30 November 2024 Qudus Onikeku (hist | chenj-am) [954 byte-dem] Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Qudus Onikeku''' na Naija dansa an parforma wey som Sabi as komplete artist. Di kain way Qudus dey dans don mek plenti pipu kopi im dans stai. E dey insaid di three pipu Dem kol fom Nigeria for di 2017 Venice Biennale. ==How e tek stat life an wok== Onikeku stey for France bifor e kom Legos to stat Q Dance Kompini an Dance Gathering Legos. E don du plenti lokal an intanashonal shos, ''We Almost forget'' wey dem sho for Legos an Berlin sef dey insaid. ==Som of e wo...")