Tins wey Jonywikis put

A user with 1,705 edits. Account created on 17 August 2022.
Find tins wey dem putExpandCollapse
⧼contribs-top⧽
⧼contribs-date⧽
(di one wey niu pas | di one wey old pas) See am (niu wel wel 50 | ) (20 | 50 | 100 | 250 | 500)

2 May 2024

30 April 2024

29 April 2024

  • 14:3714:37, 29 April 2024 dif hist +12 Mike AdenugaNo edit summary di one wey dey nau
  • 14:3614:36, 29 April 2024 dif hist +1,913 N Mike AdenugaCreated page with "'''Cheif Michael Adeniyi Agbolade Ishola Adenuga Jr''' CSG GCON (dem bon am on 29 April 1953) na Naija billionaire biznesman, an na im bi di third pesin wey get moni pas for Afrika. Im kompini Globacom bi Naija sekond telecom kompini wey big pas an e get branch for Ghana an Benin. E get share for Equitorial Trust Bank an oil stil get for Conoil. Forbes chek im wealth an dey sey e rish $6.2 billion as of May 2021. ==Hau e tek stat life== Im papa Oloye Mi..."

28 April 2024

26 April 2024

  • 11:2611:26, 26 April 2024 dif hist +12 Oby EzekwesiliNo edit summary di one wey dey nau
  • 11:2511:25, 26 April 2024 dif hist +2,917 N Oby EzekwesiliCreated page with "'''Obiageli "Oby" Ezekwesili''' (dem bon am on 28 April 1963) na pesin wey ekonomik mata wel wel, shi lik mek tins dey kleer, shi lik tins dey gud for pipu an shi dey hep pipu wey no tu get. Na shi bi bifor bifor vice president of Wod Bank Afrika region, shi dey insaid pipu wey stat Transperacy Internashonal, shi dey insaid pipu wey stat #BringBackOurGirls mata an shi don sarf two taims for Naija as Fediral Minista, na shi stat #Fixpolitics,di Skul of politis Polic..."

24 April 2024

  • 17:0317:03, 24 April 2024 dif hist +1 Zulu AdigweNo edit summary di one wey dey nau
  • 17:0217:02, 24 April 2024 dif hist +12 Zulu AdigweNo edit summary
  • 17:0017:00, 24 April 2024 dif hist +2,872 N Zulu AdigweCreated page with "'''Zulu Adigwe''' (wey kpai on 23 April 2023) na Naija aktor an singa, dem sabi am bikos of di kai wey e dey akt lik pesin papa for Naija fims. Plenti pipu fest sabi Mr. B in di komedi Basi an Kompini, an Di niu one wey e dey insaid na 2019 ''Living in Bondage: Breaking Free''. ==Hau e tek stat life== Dem bon Adigw for Enugu wia e dey pas wen e smol, kon leta go Austria we e du im primari an sekondri skul. No bi onli aktin e sabi, e stodi German an French, wok as t..."
  • 09:1309:13, 24 April 2024 dif hist +12 Abdullahi SuleNo edit summary di one wey dey nau
  • 09:1309:13, 24 April 2024 dif hist +2,456 N Abdullahi SuleCreated page with "'''Abdullahi Sule''' (dem bon am on 26 December 1959) na Naija engineer, biznesman an politishan wey sarf as govnor of Nasarawa Stet sins 2019. Dem vote am as govnor insaid All Progressives Congress (APC). ==Hau e tek stat life an edukashon== Dem bon Abdullahi Audi Sule on 26 December 1959, insaid Akwanga - West Developmeta Aria wey kon bi nau Nasarawa Stet. E stat im fest skul for Roman Catholic Mission (RMC) Primari Skul, Gudi Station in 1968. E kon leta go Z..."

20 April 2024

  • 21:4021:40, 20 April 2024 dif hist +13 Omoni OboliNo edit summary di one wey dey nau
  • 21:3821:38, 20 April 2024 dif hist +1,607 N Omoni OboliCreated page with "Omoni Oboli (dem bon am on 22 April 1978), na Naija aktres, e dey rait script, fim direkto, produsa an digita fimmeka. Na for New York fim Akademik shi tek stodi an shi don rait plenti pley like; ''The Figurine'' (2009), Anchor Bay (2010), ''Fatal Imagination, Being Mrs Elliott", ''The first Lady and wives on Strike'' (2016). In 2018 shi dey an dairet komedi fim, ''Mom's at War''. ==Hau shi stat life an edukashon== Dem bon Oboli in Benin City, Edo State, na Me..."

16 April 2024

15 April 2024

  • 10:2310:23, 15 April 2024 dif hist +1 Foluke DaramolaNo edit summary
  • 10:2310:23, 15 April 2024 dif hist +1,831 N Foluke DaramolaCreated page with "'''Foluke Daramola-Salako''' na Naija aktres. Shi dey insaid aktres wey dem rait im nem to kolet Afrika muvie Akademik awod for Best Aktres in a sopotin rol in 2013. Na Yoruba Naija aktres an shi dey produs fim. ==Hau shi tek stat life an wok== Dem bon Daramola on 15 February 1978. Shi finish fom Obafemi Awolowo University. In 1998, shi du im fest fim wey bi Palace. Shi akt insaid Durodola an Above Law. In 2016, im pikin wey bi girl na host for one TV sho. Im fim,..."

14 April 2024

  • 19:4819:48, 14 April 2024 dif hist −1 Nathaniel BasseyNo edit summary
  • 19:4719:47, 14 April 2024 dif hist +12 Nathaniel BasseyNo edit summary
  • 19:4519:45, 14 April 2024 dif hist +2,651 N Nathaniel BasseyCreated page with "'''Nathaniel Bassey''' (dem bon am on August 27, 1981) na Naija singa,, pasto, an e sabi pley trumphet an gospel songraita. Plenti pipu sabi am wit di song wey e rait "Imela", "Onise Iyanu", "Jesu iye" an Olowogbogboro. Afta plenti years wey e don dey sing, Bassey don mek imsef one of di pesin wey dem sabi for gospel songs an singa wey dey sing abaut God wey dem ear pas for Naija. E sabi sing difren kain sty of muzik lik worship, hymns an medley. E dey go di Redeemed..."

12 April 2024

  • 21:4821:48, 12 April 2024 dif hist +12 Nnamdi Okwu KanuNo edit summary
  • 21:4321:43, 12 April 2024 dif hist +3,159 N Nnamdi Okwu KanuCreated page with "'''Nnamdi Okwu Kanu''' ( Dem bon am on 25 September 1967) na British- Nigerian politika aktivist pesin wey dey faight mek Biafra stand for Naija. Na im bi di oga kpata kpata of Indigenous People of Biafra (IPOB), wey e stat in 2014. Wetin mek dem stat IPOB na to trai mek stet wey dey for Eastern pat dey on dia own wey stil bi wetin hapun kors Nigeria Civil War of 1967 - 1970. Na im bi Direkto of United Kingdom radio station wey bi Radio Biafra. Dem ares am for Legos,..."

8 April 2024

  • 14:2014:20, 8 April 2024 dif hist +13 Tonto DikehNo edit summary di one wey dey nau
  • 14:1814:18, 8 April 2024 dif hist +13 Gani AdamsNo edit summary di one wey dey nau
  • 14:1514:15, 8 April 2024 dif hist −1 Gani AdamsNo edit summary
  • 14:1414:14, 8 April 2024 dif hist +1,987 N Gani AdamsCreated page with " '''Cheif Ganiyu Adams''' wey plenti pipu sabi as '''Gani Adams''' ( dem bon am on 30 April 1970), na Naija aktivist, politishan, pesin wey lik tradishonal tins an 15th Aare Ona kakanfo of Yorubaland. ==Hau e tek stat life== Gani Adams dem bon am on April 30, 1970, for Arigidi-Akoko, wey dem sabi nau as Akoko north-west lokal govmet aria of Ondo Stet. ==Edukashon== Gani Adams stat skul for Army children's school in Otukpo, Benue State. Di kain wok wey im papa..."

4 April 2024

2 April 2024

  • 10:3610:36, 2 April 2024 dif hist +1,603 N BobriskyCreated page with "'''Okuneye Idris Olarewaju''' (dem bon am on 31 August 1991), wey plenti pipu sabi as '''Bobrisky''', na Naija pesin wey mek imsef bi wuman an na pat of LGBTQ pipu. Dem sabi am wel for soshial media apps Snapchat, TikTok an Instagram. Plenti pipu sabi am for TikTok, afta e stat to dey du as "bobrisky" insaid 2021. ==Hau e tek stat life an skul== Dem bon am as Okuneye Idris Olarewaju in 1991, Bobrisky go King's High School, Lagos an Okota High School, Lagos for im s..."

28 March 2024

25 March 2024

  • 13:5313:53, 25 March 2024 dif hist −1 SimpletonNo edit summary di one wey dey nau
  • 13:5213:52, 25 March 2024 dif hist +2,618 N SimpletonCreated page with " Insaid kolsh an tradishon tori '''Silver Bullet''' na hol di smol tools wey dem uze dey faight werewolf, vampire, witch, or oda tins wey get pawa pas humanbeing. Di word ''silver bullet'' na wod for simpu pipo to ondastan, na magik wey dem dey uze, to tek fain ansa to hard problem.: for ezampu, penicillin circa 1930 na "silver bullet" wey mek docto tek treet plenti pipo wey bakteria katch. ==Di pawa wey e get== Silver Bullet difren fom lead bullet for som ways. Lead..."

21 March 2024

  • 07:1307:13, 21 March 2024 dif hist +12 Man-eating plantNo edit summary di one wey dey nau
  • 07:1107:11, 21 March 2024 dif hist +2,673 N Man-eating plantCreated page with "'''Man eating plant''' na one plant wey dey big an fit kil pesin an big animal. Difren tori an tok don dey abaut am for di wod. ==Di Madagascar tree== Di stat of di Man eating plant fest stat as tori wey dey buk wey Edmund Spencer for di New York World. Spencer artikul fest sho for daily Edishon of di New York World on 26 April 1874, kon stil sho for di evri day niuspaper of two days afta. Insaid di artikul, dem rait letter by one German pesin, wey im nem bi "Karl Lac..."

12 March 2024

  • 14:0314:03, 12 March 2024 dif hist −1 Ghost storyNo edit summary di one wey dey nau
  • 14:0114:01, 12 March 2024 dif hist +13 Ghost storyNo edit summary
  • 14:0014:00, 12 March 2024 dif hist +2,524 N Ghost storyCreated page with "'''Ghost Story''' na eni tori or drama wey pipu wey don kpai wey kon wake dey insaid, abi eni tin wey dem du wey dem go du lik pesin wey don kpai wey leta sho. Di kpai pesin fit sho as di pesin kpai or dem fit sho am as magik. Di kpai pesin fit dey wori pesin wey get konecshon wit am, wia dem go kon uze pawa wey dem tai for a plez, or bodi wey pas pas am wetin dem dey uze wori dem to porshu am. Ghost tori na ezampu of ghostlore. For simpu wey "Ghost Story" fit bi..."

7 March 2024

(di one wey niu pas | di one wey old pas) See am (niu wel wel 50 | ) (20 | 50 | 100 | 250 | 500)