Qudus Onikeku
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Wen dem bon am1984 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Wok wey e dey dudansa, choreographer Chenj-am
Official websitehttp://www.qudusonikeku.com Chenj-am

Qudus Onikeku na Naija dansa an parforma wey som Sabi as komplete artist. Di kain way Qudus dey dans don mek plenti pipu kopi im dans stai. E dey insaid di three pipu Dem kol fom Nigeria for di 2017 Venice Biennale.

How e tek stat life an wok

chenj-am

Onikeku stey for France bifor e kom Legos to stat Q Dance Kompini an Dance Gathering Legos. E don du plenti lokal an intanashonal shos, We Almost forget wey dem sho for Legos an Berlin sef dey insaid.

Som of e wok

chenj-am

SPIRIT CHILD premiered in Cologne in June 2019.

IYAMI premiered on 17 December 2018.

YUROPA premiered in Bremen in June 2018.

RAINMAKERS wey e du for 2018 TEDGlobal in Tanzania, an e don paform am for difren difren ples for Nigeria.

A BRIEF MOMENT OF TRUTH wey e du for 2017 TEDLagos.

WE ALMOST FORGOT 2016 creation, premièred in Berlin, Lagos an Abuja, an Paris.

QADDISH premiered on 6 July 2013 wey e use du difren tour for Europe.

Wia dem ci pruf

chenj-am