List of pastors for Naija
List of pastors for Naija
Dis na di list of ogbonge pastors for Naija, both present an past.
Ogbonge pastors
chenj-am- Joseph Babalola (25 April 1904 - 26 July 1959) na di leit fes genera evajelis of di Christ Apostolik Chorch
- T. B. Joshua (12 June 1963 - 5 June 2021) na di leit lida an fonda of di Synagogue, Chorch of All Neshons
- Evelyn Joshua na Naija pastor an di waif of di leit Prophet T. B. Joshua
- Adam Igbudu (1914 - 1981) na di leit Anglikan evajelis an di fonda of di Anglikan Adam Prishing Sosaiti
- Christian Apena (16 May 1931 - 10 Oktoba 2022) na di leit Naija akbishop wey bin stat di Bethesda Gospo Mishon
- Cyril Odutemu na di Anglikan akbishop of Bendel Provins
- Goddowell Avwomakpa na di Naija akbishop wey bi di fonda an di oga kpatakpata of di Christ Mishonaris Krusaders Chorch
- Enoch Adeboye na Naija pastor an jeneral ovasiya of di Redim Kristen Chorch of God
- Tobi Adegboyega na di lida an oga kpatakpata of di Salveshon Proklemas Anointed Chorch
- Oluremi Tinubu na di fes ledi of Naija an shi bi ordain pastor of di Redim Kristen Chorch of God
- Godman Akinlabi na di lid pastor of di Eleveshon Chorch
- Chibuzor Chinyere na Naija relijos figor wey bin stat di Omega Pawa Ministri
- Johnson Suleman na Naija pastor an di fonda of di Omega Faya Ministri
- Uma Ukpai na Naija relijos figor wey dem sabi all ova di world as an intanashonal kristen evajelis
- Isaiah Ogedegbe na di Naija relijos figor,[1] an blogga wey bin stat di Warri Times[2]
- Paul Eyefian na di Naija pastor wey dey work with di Pentikostal Afrikan Chorch
- Daniel Miyerijesu na di Naija bishop, lida an fonda of God's Grace Ministri
- Ifeanyi Palmer na di Naija pastor, lida, fonda an oga kpatakpata of di Gospo Harves Asembli (Word Arena)
Wie dem gada di tori
chenj-am- ↑ Alaka, Gboyega; Ogunlade, Adeola (13 June 2023). "Iginla, TeeMac, others eulogise TB Joshua at posthumous birthday". The Nation Newspaper. Archived from the original on 13 June 2023. Retrieved 16 November 2023.
{{cite web}}
: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link) - ↑ Chris, David (15 February 2018). "Meet Isaiah Ogedegbe, The Founder of Warri Times Newspaper". Ngyab.com. Archived from the original on 16 August 2018. Retrieved 16 November 2023.
{{cite web}}
: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)