Uma Ukpai

Naija relijos figor

Uma Ukpai (dem bon am for January 7, 1945) na Naija relijos figor wey dem sabi all ova di world as an intanashonal kristen evagelis. E don mari Pastor Dr. Mrs Philomena Uma Ukpai.[1]

Uma Ukpai

Wie dem gada di tori chenj-am

  1. Ogedegbe, Isaiah (25 April 2023). "Reverend Dr. Uma Ukpai Congratulates His Wife, Pastor Dr. Mrs Philomena Uma Ukpai On Her 75th Birthday". Opinion Nigeria. Retrieved 9 May 2023.