102.89.34.35
Latest comment: 6 mọnt wé dọ́n pas by Jonywikis in topic Delete of Artiku wey u rait
Delete of Artiku wey u rait
chenj-amTaink u sey u dey trai mek artiku for Naija Wikipedia.
I don delete Ur artiku bikos e dey promoshonal, abeg find artiku wey gud for English Wikipedia wit beta reference to stat fom. I go lik hep if u want. Jonywikis (tok) 20:39, 28 April 2024 (WAT)
Dis pej na to tok abaut yuza wey neva get akaunt abi wey no yuz im akaunt. Na im mek we dey yuz IP adres wey bi nomba tek sabi dem. Plenti yuza-dem fit dey yuz dat kain IP adres. If you bi yuza wey neva get akaunt an you tink sey dem send you mesej wey no konsan you, abeg mek your akaunt abi enta inside to avoid konfushon for front wit oda yuza-dem wey no get akaunt.