Praytt
Joined 22 April 2024
Latest comment: 8 mọnt wé dọ́n pas by Jonywikis in topic I kommot ur artiku for Naija Pidgin
I kommot ur artiku for Naija Pidgin
chenj-amElo Praytt
I lik as u dey trai add artiku to Naija Pidgin, u don du wel. I komot wetin u rait, Privay Cee, bikos e dey promoshonal
Abeg if u wan rait artiku dey put beta pruf abi reference, u stil fit tek artiku fom English Wikipedia.
I dey ground to hep enitaim. Jonywikis (tok) 00:23, 30 April 2024 (WAT)