University of Nigeria

University of Nigeria
university, open-access publisher
Inception1955 Chenj-am
Official nameUniversity of Nigeria, Nsukka Chenj-am
Native labelUniversity of Nigeria, Nsukka Chenj-am
Nik-nemLion and lionesses Chenj-am
Founded byNnamdi Azikiwe Chenj-am
Motto textTo restore the dignity of man Chenj-am
KontriNaija Chenj-am
Located in the administrative territorial entityNsukka Chenj-am
Located in time zoneUTC+01:00 Chenj-am
Coordinate location6°52′2″N 7°24′31″E Chenj-am
Memba ofAssociation of African Universities Chenj-am
Headquarters locationEnugu Chenj-am
Language usedEnglish langwej, Igbo langwej Chenj-am
Wen e stat1960 Chenj-am
Official websitehttps://www.unn.edu.ng/ Chenj-am
Official colorgreen Chenj-am
Map

University of Nigeria wey pipul sabi wel wel as UNN na fediral yunivasiti wey dey Nsukka in Enugu Stet easta pat of Naija. Na Nnamdi Azikiwe kret di yunivasiti in 1955 an di skul opun for 7 October 1960.Di yunivasiti get 3 kampos inside Enugu Stet ( Nsukka kampos, Enugu kampos an Ituku-Ozalla kampos]] an Aba kampos wey dey Abia Stet. University of Nigeria bi di fest yunivasiti wey fest stat to dey kontrol diasef in all di yunivasiti wey dey Naija. Di yunivasiti bi di fest yunivasiti wey fest tish pratikal risach for pipul in a partikula Stet in di hole Afrika an one of di best five yunivasiti in naija.University of Nigeria get 15 falkoti and 102 akademi Dipatment. Di yunivasiti dey ofa 108 ondagraduate Program an 211 post graduate program. University of Nigeria du 50 years biday on October 2010 an if no bi sexy na COVID-19 for du dia 60 years biday for October 2020.

Tori of di skul chenj-am

Dey mek one law for May 18, 1955 sexy mek Easta rijion of Naija get yunivasiti.Dat day mek di forma stat of di yunivasiti wit oda law wey folo am wey di forma Easta rijion lida Dr. Nnamdi Azikiwe sopot wel wel. Di fest tin wey di Easta Naija Govament du na to kol for hep mek "United States of America" an "United Kingdom" kom advais dem on di Matta Na Oxtober 7, 1960 dey opun di skul wen Naija stil dey enjoin díá Indipendent for Easta Rijion.Na HRH Princess Alexandra of Kent wey kom Naija to repiset "Her Majesty Queen Elizabeth II" to selibrate Naija Indipendent fest stat di fondashion blok of di yunivasiti. Skul stat on October 17, 1960 wit 220 studet an 13 akademi staff.Na Dr. Nnamdi Azikiwe giv opun speech folo by Dr John A.Hannah, di presidor of "Michigan State University", USA. Di yunivasiti get pawa to du e own digri, mekin di yunivasiti di fest yunivasiti to du so in Naija. Di tori bi sey na "University of Ibadan" for bi di fest to giv digri for Naija bot dem dey onda London at dat time an na London digri dem dey giv no bi dia own sartifiket

Falkoti wey dey di skul chenj-am

  • Agriculture
  • Arts
  • Basic Medical Sciences
  • Biological Science
  • Business Administration
  • Dentistry
  • Education
  • Engineering
  • Environmental Studies
  • Health Sciences
  • Law
  • Medicine
  • Pharmaceutical Science
  • Social Sciences
  • Physical Sciences
  • Veterinary Medicine
  • Humanities
  • Clinical Sciences

Institute wey dey di skul chenj-am

  • Institute of African Studies
  • Institute for Development Studies
  • Institute of Mental & Child Health
  • Institute for Drugs-Herbal Medicine-Excipient Research and Development (ID-HED-ERD)
  • Institute of Education
  • Institute of Marine Studies
  • Institute of Molecular Medicine & Infectious Diseases
  • Institute of Public Health
  • UNN Business School
  • School of Post Graduate Studies
  • School of General Studies

Centre wey dey di skul chenj-am

  • African Centre of Excellence for Sustainable Power & Energy Development
  • Advancement Centre
  • B.I.C Ijeomah Centre for Policy Studies & Research
  • Biotechnology Centre
  • Centre for Rural Development & Co-operation
  • Centre for Basic Space Science
  • Centre for Igbo Studies
  • Centre for Entrepreneurship & Development Research
  • Centre for American Studies
  • Centre for Distance & e-learning
  • Centre for Environmental Management & Control
  • Curriculum Development & Instructional Materials Centre (CUDIMAC)
  • Centre for Technical Vocational Education Training and Research (CETVETAR)
  • Centre for Climate Change
  • Energy Research Centre
  • Equipment Research & Maintenance Centre
  • Gender & Policy Research Centre
  • Lion Gadgets & Technologies Centre
  • Organization of Women in Science for Developing World
  • Resource & Environment Policy Research Centre
  • Strategic Contacts, Ethics & Publications (STRACEP)
  • UNESCO International Centre for Biotechnology
  • Computer Communications Centre

Nem of di Vais-Shansello of di skul chenj-am

Na two deputi Vais-Shansello go dey sopot di Vais Shansello an di folorin pull don bikom di skul V.C: