Nnamdi Azikiwe
first presido of Naija
Nnamdi Azikiwe
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Nem for lokal langwej | Nnamdi Azikiwe |
Fest nem | Nnamdi |
Nik-nem | Zik |
Wen dem bon am | 16 November 1904 |
Ples wey dem bon am | Zungeru |
Wen e kpai | 11 May 1996 |
Place of death | Nsukka |
Pesin wey e mari | Flora Azikiwe, Uche Azikiwe |
Fest langwej | Igbo langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Naijá langwej |
Ancestral home | Onitsha, Naija |
Wok wey e dey du | politician |
Post wey e dey | Presido of Naija, President of the Senate of Nigeria, Member of the Privy Council of the United Kingdom, Governor-General of Nigeria |
Wie e go skul | Howard University, Columbia University, University of Pennsylvania, Lincoln University, Methodist Boys' High School |
Honorific suffix | Privy Council of the United Kingdom |
Party wey e dey for politis | National Council of Nigeria and the Cameroons |
Rilijon | Christianity |
Dem kip am for | University of California, Los Angeles Library |
Awod wey e kolet | Order of the Niger, Order of the Federal Republic |
Nnamdi Azikiwe (dem bon am for 16 Novemba 1904 and e kpai for 11 May 1996), wey dem also sabi as Nnamdi Benjamin Azikiwe, na di lait Naija politikshian wey bi di first Presido of Naija dorin di First Naija Repoblik wey bin exist from 1963 go rish 1966. Dem konsida am a driving force behind di neshon independence and dem sabi am as the "papa of Naija neshonalisim".