Bartho Okolo
Bartho Okolo
Man abi wuman | man |
---|---|
Fest langwej | Igbo langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Igbo langwej |
Wok wey e dey du | microbiologist |
Wu e dey wok for | University of Nigeria |
Bartho Ndubuisi Okolo, na Profeso of Microbiology wey sav as di 13th Vais kanselo of di Univasiti of Naija, Nsukka. I kom bifo Profeso Osita Chinedu Nebo and kom afta Profeso Benjamin Chukwuma Ozumba. Fo 2014, di Ekonomik and Fainasia Kraim Komison fand aot wai i dey yus moni enihao.