TG Omori
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Wen dem bon am | 12 February 1994 |
Ples wey dem bon am | Lagos |
Wok wey e dey du | film director |
Personal pronoun | L485 |
ThankGod Omori Jesam (dem bon am on 8 June 1995) dem sabi am for im wok as TG Omori or Boy Director, na Naija muzik diarekto an sabi how to yuz camera wel wel.
How e tek stat life
chenj-amThankGod Omori Henry kom fom Cross-River Stet for Naija. Na Agungi, Legos Stet e tek gro. E stat to dey diaret sins wen e don dey 15 years old. Omori stat to dey mek video wen e dey 16 years old, but e stat am as wok wen e dey 20 afta e finish fom PEFTI Film Institute.
How e tek wok
chenj-amOmori don dey dairet sins 2018, an e don wok for plenti ogbonge artist lik; Olamide, Wizkid, Burna Boy, Tekno, Kizz Daniel, Fireboy DML, Falz,[5] Timaya, Naira Marley, Asake an som oda artist.
Insaid 2019, Omori du plenti video wey dey summer 2019 charts countdown ontop MTV, Soundcity, an Trace. Insaid 2019, na im win dairekto of di year insaid City People Entertainment Awods.
Insaid 2021, na im dairet North Afrika remix wit Elgrando Toto wey Dem rilis in 4 November 2021. Na Legos dem du di video, e pas 34 millon pipu wey luk am insaid one month for YouTube.
Fashon
chenj-amNo bi onli daretin TG Omori sabi, e dey du fashon sho tu. E du model for fashon, Heineken Lagos fashion week, wey dem du for Legos.
How e wok for teble
chenj-amYear | Artiste | Song Title |
---|---|---|
2018 | Ycee | My Side |
2019 | Olamide, Wizkid & I.D Cabasa | Totori[1] |
Naira Marley | Soapy | |
Teni | Billionaire | |
Timaya | Stoopid[2] | |
Wizkid & Blaq Jersey | Blow | |
Naira Marley | Am I a Yahoo Boy,[3] | |
Fireboy DML & D smoke | King[4] | |
Falz | Girls[5] | |
Fireboy | Vibration | |
Fireboy | What if I say | |
Olamide | Pawon[6] | |
Tekno | Skeletun[7] | |
Tekno | Suru[8] | |
Tekno (feat. Zlatan Ibile) | Agege | |
Blaqbonez | Shut Up | |
Victor AD | Kpokpo Didi | |
D'banj | Shy | |
2020 | Burna Boy | Odogwu[9] |
Oxlade | Away | |
DJ Neptune, Joeboy & Mr Eazi | Nobody | |
Joeboy | Call | |
Vector (feat. Davido) | Comfort[10] | |
Carterson | Yur Luv[11] | |
2021 | CKay (feat. ElGrande Toto) | Love Nwantiti [North African remix] |
Portable (feat. Olamide) | Zazoo Zehh | |
Phyno | Onyeuwa | |
Kcee | Cultural Vibes | |
Timaya (feat. BNXN) | Cold Outside | |
Cheque | Call Me Baby | |
Blaqbonez (feat. Joeboy) | Fendi | |
Zlatan (feat. BNXN) | Alubarika | |
2022 | Reekado Banks (feat. Fireboy DML) | Ozumba Mbadiwe |
Mayorkun (feat. Victony) | Holy Father | |
Asake | Sungba | |
Asake | Organise | |
Skales | Nobody to Somebody | |
Rema | Are you there | |
Fireboy (feat. Asake) | Bandana | |
Asake | Terminator |
Awods an norminashon
chenj-amYear | Event | Prize | Recipient | Result | Ref |
---|---|---|---|---|---|
2019 | City People Entertainment Awards | Best Music Video Director of the Year | Himself | Won | [12] |
2020 | AFRIMMA | Best Music Video Director of the Year | Himself | Won | [13] |
2021 | The Headies | Best Music Video | Himself for "Billionaire" (Teni) | Nominated | [14] |
2022 | The Headies | Best music video Director of the year | Himself for "Champion" (Fireboy DML) | Won | [15] |
2023 | The Future Awards Africa | Prize for Film | Himself | Pending | [16] |
The Headies | Best Music Video | Himself for "Peace Be Unto You (PBUY)" (Asake) | Nominated | [17] | |
Himself for "Bandana" (Asake & Fireboy DML) | Nominated |
Wia dem ci pruf
chenj-am- ↑ MOTOLANI ALAKE (7 January 2019). "Wizkid and Olamide feature on ID Cabasa's comeback single, 'Totori'". Pulse Ng. Retrieved 21 June 2020.
- ↑ MOTOLANI ALAKE (28 June 2019). "Timaya releases visuals to dance jam, '2 Stoopid'". Pulse Ng. Retrieved 17 June 2020.
- ↑ "Naira Marley: Why I shot 'Am I a Yahoo Boy' video – TG Omori". Premium. 5 June 2020. Retrieved 17 June 2020.
- ↑ MICHAEL BAMIDELE (16 September 2019). "Watch Fireboy DML In New Music Video King". guardian. Retrieved 17 June 2020.
- ↑ "VIDEO Falz Girls ft Patoranking". Notjustok. 3 December 2019. Archived from the original on 18 June 2020. Retrieved 17 June 2020.
- ↑ MOTOLANI ALAKE (25 September 2019). "Olamide goes wild in 'Pawon' video". Pulse Ng. Retrieved 21 June 2020.
- ↑ "WATCH TEKNO AND HIS GIDDY DANCE STEPS IN 'SKELETUN' MUSIC VIDEO". Soundcity Television. 30 October 2019. Archived from the original on 30 June 2020. Retrieved 30 June 2020.
- ↑ MOTOLANI ALAKE (20 December 2019). "Tekno releases video for suru". Pulse Ng. Retrieved 21 June 2020.
- ↑ Emmanuel Esomnofu (16 March 2020). "Burna Boy teams up with tg Omori for the Afrocentric visuals of odogwu". Pan African. Retrieved 17 June 2020.
- ↑ "new Video Vector feat Davido – Comfort". BellaNaija. 10 April 2020. Retrieved 27 June 2020.
- ↑ Drummr (2023-04-01). "Carterson Steps Out With 'Diamonds In Groove'". DrummrAfrica (in Brítísh Ínglish). Archived from the original on 2024-03-09. Retrieved 2024-03-09.
- ↑ "WINNERS EMERGE @ CITY PEOPLE MUSIC AWARDS". citypeople. 5 November 2019. Retrieved 17 June 2020.
- ↑ Admin (16 November 2020). "Cuppy, Simi, Rema are Winners at 2020 AFRIMMA Awards". BellaNaija. Retrieved 28 November 2020.
- ↑ "Here Are The 14th Headies Music Awards Winners". 22 February 2021. Retrieved 29 April 2021.
- ↑ "Headies 2022: All the winners". Music In Africa (in Ínglish). 5 September 2022. Retrieved 27 September 2023.
- ↑ "FULL LIST: Asake, Tobi Amusan, Osimhen nominated for TFAA 2023". TheCable Lifestyle. 26 September 2023. Retrieved 27 September 2023.
- ↑ Olabode, Taiwo. "2023 Headies Awards: Complete List of Winners". TurnTable Charts. TurnTable. Retrieved 27 September 2023.