Ycee
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemMartin Chenj-am
AliasYCEE Chenj-am
Wen dem bon am29 January 1993 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dumusician, rapper, singa, pesin wey dey rait song Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Lagos Chenj-am
Academic majormarine biology Chenj-am
Wen e stat wok2012 Chenj-am
Instrumentvoice Chenj-am
Stai of song abi fimAfrican popular music, hip hop music Chenj-am

Oludemilade Martin Alejo (dem bon am on January 1993), dem sabi am for im musik wok as Ycee, na Naija singa, rappa an songraita. Plenti pipu sabi am wel wel afta e sing "Condo" wit Patoranking, dat song mek dem menshon im nem insaid pipu wey fit win two awods for 2015 Nigeria Entertainment Awods. Im nem dey insaid artist wey fit win Best Artist insaid Afrika Pop for di 2015 All Afrika Awods an for Next Rated insaid di Headies 2016. Ycee sign rekod feel wit Sony Musik in October 2016, but e komot for di label in February 2018.

How e stat life an edukeshon

chenj-am

Dem bon Ycee insaid Festac Town, wey bi housin estate for Legos Stet, Nigeria. E finish im primari edukeshon for Dr. Soyemi Memorial Nursery an Primari Skul. E go Nigeria Navy Sekondri Skul wey dey Ojo, Legos for sekondri edukeshon. E stodi marine biology insaid Universiti of Legos.

How e tek wok

chenj-am

Ycee stat musik wok sins 2012, but dey neva sabi am dat taim. E du kontrat wit Tinny Entertainment. Bikos of skul, e no tu du musik wen e dey go Universiti of Legos. Ycee rilis popula "Condo" song in May 2015. Di song dey insaid song wey fit win Best Collaboration of di Year an Best Musik video of di Year insaid 2015 Nigeria Entertainment Awods. On 20 July 2015, e rilis "Jagaban" song, e du di song remix wit Naija rappa Olamide. E popula wel wel wen im nem dey insaid pesin wey fit win Revelation of di Year Awod insaid 2015 MTV Afrika Musik Awods. On 25 June 2017, e du "Juice" song wit Maleek Berry wey popula pas for Nigeria redio, playdata put am as nomba 1 for dia charts. Ycee sho wey e du for 02 Academy Islington on 12 January 2018. On 15 January 2019, e anous for Instagram sey e don komot for Tinny Entertainment. E anous rekod label wey bi im own, e kol am ANBT, wey stan for Ain't Nobody Badder Than.

=Som of im wok for teble

chenj-am

Studio albums

chenj-am
  • Ycee vs Zaheer (2019)
  • First Wave (2017)
  • Late Night Vibrations (with Bella Alubo) (2018)
  • Love Drunk (2021)

Seleted songs

chenj-am

Templet:Expand list

Year Song Album
2012 "Smile On Me" Non-album single
"Pass Me"
2014 "Shots"
2015 "Condo" (featuring Patoranking)
"Jagaban"
"Jagaban" (Remix) (featuring Olamide)
"Omo Alhaji"
2016 "Su Mi"
"Panda" (Cover)
"Omo Alhaji" (Remix) (featuring DJ Maphorisa)
"Ahahn" ("Ooouuu" cover)
2017 "Link Up" (featuring Reekado Banks) First Wave
"Juice" (featuring Maleek Berry)
"Don't Need Bae"
"Wavy"
"Kill Nobody" (featuring Calibrii)
"Bubbly" (featuring Falz)
"Need To Know" (featuring Seyi Shay)
"N.O.U.N" (featuring KLY)
2018 "Say Bye Bye" (featuring Eugy) Non-album single
"Your Love"
"Juice" (Remix) (featuring Joyner Lucas)
"My Side"
2019 "Balance"
"Dakun"
"Mo Salah"
"Wahala Dey"
2020 "Secreto"
Summa Nights

Awods and nominashons

chenj-am

Templet:Expand list

Year Award ceremony Award description Recipient Result
2015 2015 Nigeria Entertainment Awards Best Collaboration of The Year "Condo" Nominated
Best Music Video of The Year Nominated
2015 MTV Africa Music Awards Revelation of the Year Himself Nominated
2015 All Africa Music Awards Best Artist in African Pop Nominated
2016 The Headies 2015 Rookie of The Year Won
The Headies 2016 Next Rated Himself Nominated
2017 AFRIMA 2017 Best African hip-hop Won
Soundcity MVP Awards Festival Best Collaboration Nominated
2019 The Headies 2019 Lyricist on the Roll Nominated


Wia dem gada tori

chenj-am