Evri poblik log-dem
Na evri log-dem wey dey for Wikipedia. You fit see plenti if you chuz one log taip, di yuzanem (case-sensitive), or di pej wey e afet (olso case-sensitive).
- 15:13, 22 December 2023 Pingponging tok tins wey e put created page The Gambia (Created page with "The Gambia na kontri wey dem dey kol Republic of Gambia. Dem stil sabi di kontri as Gambia.")
- 16:49, 19 September 2023 Pingponging tok tins wey e put deleted page Sodium bicarbonate (Spam: content was: "i nor sabi wettin sodium bicarbonate be i nor go lie Ballz", and the only contributor was "78.33.122.89" (talk))
- 12:56, 16 June 2023 Pingponging tok tins wey e put created page Mahmood Yakubu (Created page with "'''Mahmood Yakubu''' (dey bon am 1962) na Naija professo an e bi di oga of INEC ( Indipedet Nashonal Eletoral Komishon.")
- 08:40, 13 June 2023 Pingponging tok tins wey e put created page Yuza:Pingponging (I mek mai pej)
- 08:19, 13 June 2023 Pingponging tok tins wey e put created page Burna Boy (Created page with "'''Damini Ebunoluwa Ogulu''' MFR (dey bon am 2 July 1991) wey pipo no wel wel as '''Burna boy''' na Naija singa, song raita an rekod produsa. Pipo sabi to no Burna Boy as e rilis di muzik "''Like to Party"'' . ''Like to Party'' na di lid singu from e fest studio habom L.I.F.E (2013). Burna Boy sahin with Bad Habit/Atlantic Records wey de United Stet an Warner Music Group intanashonal in 2017.")
- 11:21, 9 June 2023 Pingponging tok tins wey e put created page Seyi Vibez (Created page with "'''Balogun Afolabi Oluwaloseyi''' (dem bon am for 12 July 2000) wey pipul no wel wel as '''Seyi Vibez''' na Naija singa an song raita. Pipul sabi Seyi Vibez afta e rilis di muzik "''Chance (Na Ham)''" from di sekod muzik habom wey e nem ''"Billion Dollar Baby''". ''Billion Dollar Baby'' habom rish nomba 19 on di UK Afrobit Singu an e rish nomba 7 on di Turn Table Top 100 chart")
- 13:40, 8 June 2023 Pingponging tok tins wey e put created page Wikipedia:Mek wi gro Naijá Wikipedia (i mek di pej)
- 09:50, 8 June 2023 Pingponging tok tins wey e put moved page Jeanne Scelles Millie to Jeanne Scelles-Millie (Misspelled title)
- 09:19, 8 June 2023 Pingponging tok tins wey e put created page Hushpuppi (Created page with "'''Ramon Olorunwa Abbas''' (dem bon am for 11 October 1982) wey pipul no wel wel as '''Hushpuppi''', '''Hush''', or '''Ray Hushpuppi''' na Naija pesin wey like to dey sho-kes wetin e get for sosha midiha like Instagram. Hushpuppi na kriminal wey United Stet give 11 years in prisin.")
- 09:01, 8 June 2023 Pingponging tok tins wey e put created page William Kumuyi (Created page with "'''William Folorunso Kumuyi''' (dey bon am 6 June 1941) na Naija pastor wey bi di Fonda an general presidet of Dipa Kristen Life Bible Ministri wey de Gbagada, Legos Stet. Kumuyi don rait meni kristen buks. Na on 6 June 2021 Kumuyi do e 80 years birthday.")
- 19:10, 7 June 2023 Pingponging tok tins wey e put created page Nasir El-Rufai (Created page with "'''Nasir Ahmad El-Rufai''' CON ( dey bon am 16 February 1960) na Naija politishian wey don bi govno of Kaduna Stet from 2015 go rish 2023.")
- 03:13, 6 June 2023 Pingponging tok tins wey e put moved page Zack orji to Zack Orji (Misspelled title)
- 01:03, 6 June 2023 Pingponging tok tins wey e put moved page Yinka ayefele to Yinka Ayefele (Misspelled title)
- 23:19, 5 June 2023 Pingponging tok tins wey e put created page Mr Funny (Created page with "'''Emmanuel Chukwuemeka Ejekwu''' wey pipo sabi wel wel as '''Mr Funny''' or '''Oga Sabinus''' na Naija pesin wey dey akt fonni tins an aktor.")
- 08:10, 14 May 2023 Pingponging tok tins wey e put created page David Hundeyin (Created page with "''''David Hundeyin''' na jonalist, pesin wey de fait for pipul rait an pesin wey de rait buk.")
- 12:28, 17 August 2022 User account Pingponging tok tins wey e put was created automatically