I komot artiku wey u du for Naija Pidgin chenj-am

Elo Mastashat, I rili lik as u dey trai dey hep Naija Pidgin get plenti artiku. I komot artiku wey u du for Naija Pidgin bikos e dey promotional. Abeg dey put beta link an trai mek e bi fom beta source if u wan rait artiku nex taim. Taink U. Jonywikis (tok) 10:33, 16 February 2024 (WAT)Reply