Patoranking
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemPatrick Nnaemeka Okorie Chenj-am
Fest nemPatrick, Nnaemeka Chenj-am
AliasPatoranking Chenj-am
Wen dem bon am27 May 1990 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokYoruba Langwej, English langwej Chenj-am
Wok wey e dey dusinga, pesin wey dey rait song Chenj-am
Wen e stat wok2009 Chenj-am
Instrumentvoice Chenj-am
Stai of song abi fimreggae Chenj-am
Record labelVP Records Chenj-am

Nnaemeka Okorie (dem bon am on 27 May 1990), wey plenti pipu sabi for im wok as Patoranking, na Naija Afrobeat an reggae danshall singa an song raita. Dem bon am an e gro insaid Ebuta Metta kommuniti Legos, na insaid one room e liv wit im papa an mama wit 5 oda famili membas. E du song wit stat muzik wok XProject, Konga, Slam an Reggie Rockstone. E saign for KSolo's Igberaga rekods in 2010, na onda di rekod label e rilis "Up in D Club" Dem sabi am for Timaya's Dem Mama rekod afta e sing "Alubarika" song wit Timaya. Insaid February 2014, e saign rekod deel wit Faston Muzik wia e tek rilis "Girlie O", song wey mek plenti pipu sabi am. On 9 February 2015, Patoranking annous for Instagram sey e du sim deal wit VP Rekods.

How e tek stat life an muzik wok

chenj-am

Dem bon Patoranking for Ijegun-Egba Satellite Town but e get famili koneshon for Onicha, Ebonyi Stet. E go Citizen Comprehensive College wey dey Epe, Legos an leta go Jibril Martin Memorial Grammar Skul Iponri.

Patoranking muv go Ghana in 2007 for edukeshon afta e ci admishon for "Universiti of Cape Coast". E no finish di skul bikos of moni.

Som of e wok

chenj-am

Albums God Over Everything (2016)

Good Over Everything na fest Patoranking album wey e uze tok abaut how e tek sofa for Ghana bifor e mek am. Di album get "No Kissing Baby" single wey e sing wit Sakordie an di song kolet MTV Afrika Musik Awods 2016 an stil wwin for 2016 Headies.

God Over Everything Tracklist
Title Time
Patoranking 4:02
G.O.E 3:53
Cheating Zone 3:59
Money (feat. Phyno) 3:49
Killing Me 3:15
This Kind Luv (Feat. Wizkid) 4:00
Writing On The Wall 3:53
No Kissing Baby (Feat. Sarkodie) 3:49
Mama Aboyo (Feat. Olamide) 3:39
Stammerer 4:26
Love Town 3:23
Hale Hale 3:29
Daniella Whine (feat. Elephant Man & Konshens) 4:00
Beautiful 3:47
Ayinde (feat. Kwam 1) 4:02

Wilmer (2019) Wilmer na Patoranking sekond album wey e rilis in May 24, 2019. E uze im pikin nem, Wilmer, kol di album.

Wilmer Tracklist
Title Time
Wilmer (feat. Bera) 3:50
Feelings 3:57
Temperature 3:09
Nakupenda (feat. Nyashinski) 3:46
Black 4:00
Zéro Problémé (feat. Dadju) 3:10
Lenge Lenge 3:41
Turn Up (feat. Donae'o) 3:09
Champion 3:35
Go Crazy 3:26
Open Fire (feat. Busiswa) 3:47
Confirm (feat. Davido) 3:59

Three (2020) Patoranking third album na Three. Di album win Best Reggae Dancehall album for Headies in 2022.

Three (2020)
Title Time
Mon Bébé (feat. Flavour) 3:26
Yo Body 3:10
Whine It (feat. Sauti Sol) 3:38
Nobody 3:34
Black Girl Magic 3:22
Abule 3:19
Matter (feat. Tiwa Savage) 3:20
Brrr 3:35
Do Me 3:20
Odo Bra (feat. King Promise) 3:34
Lion In The Jungle 3:33
Love Is The Answer 3:28

Seleted singles

chenj-am
Year Title Album
2009 "So Nice" Non-album single
2010 "Up in D Club"
2012 "Iya Bisi" (featuring Qdot and Kbaj)
2013 "Tonite" (with Faze)
"Park Well"
"Alubarika" (featuring Timaya)
"Gravity"
2014 "Girlie O"
"Sex Tape"
"Girlie O (Remix)" (featuring Tiwa Savage)
2015 "Daniella Whine"
"My Woman" (featuring Wande Coal)
"Gal Ting Riddim (Cover)"
"Make Am"
2016 "Another Level"
"No Kissing Baby" (featuring Sarkodie) God over Everything
2017 "Love You Die" (featuring Diamond Platnumz) Non-Album Single
"Available"
2018 "Sunshine"
"Suh Different"
"Heal D world"
"Everyday"
2019 "Confirm" Wilmer
"Lenge Lenge"
2020 "I'm in Love" Non- Album single
2021 "Celebrate Me" Non- Album single
2023 ”Higher”
Guest appearances
Year Title Album
2010 "Baba"
(Slimmz featuring Patoranking)
Non-album single
2011 "Oju Kan (Remix)"
(Tupengo featuring Skales, Seriki, Reminisce, Phenom, Kel and Patoranking)
2013 "Emergency"
(WizzyPro featuring Runtown, Skales, and Patoranking)
"Tonite" (with Faze)
2014 "Judah"
(Chopstix featuring Endia and Patoranking )
Parallax
"Lala BamBam"
(Silver Jae featuring Patoranking)
TBA
"Galilee"
(Karat Kid featuring Patoranking)
"Murda"
(Seyi Shay featuring Patoranking and Shaydee)
"Early MoMo"
(DJ Hazan featuring Patoranking)
"Another One"
(Sagga Lee featuring Patoranking)
"In Da Club"
(Abiz featuring Patoranking)
"Higher"
(Seriki featuring Patoranking)
Seriki's Diary
"Bami Mujo"
(Henry Knight featuring Yung L and Patoranking)
TBA
"Salamualekun (Remix)"
(Hakym featuring Reminisce and Patoranking)
"Want Some More"
(CheekyChizzy featuring Patoranking)
"Bosi Kpa Kpa"
(XP featuring Patoranking)
2015 "Shaba"
(DJ Xclusive featuring Patoranking & KCee)
According To X
"Condo"
(YCee featuring Patoranking)
TBA
"Slowly (Remix)"
(Boybreed featuring Patoranking)
"Our Lagos"
(Pasuma Wonder featuring Patoranking)
"Hustler (Freestyle)"
(JoshBeatz featuring Patoranking)
"Royal"
(Eddy Kenzo featuring Patoranking)
"Dance Well"[1]
(DJ Shiru featuring Patoranking)
"Pull UP (Remix)"
(Stonebwoy featuring Patoranking)
"Left For Good"
(Waje featuring Patoranking & Godwin Strings)
"Another Day"
(Halle featuring Patoranking)
"No Lie"
(Khuli Chana featuring Patoranking)
"Chukwuma (Remix)"
(Young GreyC featuring Patoranking)
2016 "For My Matter (Remix)"
(Emma Nyra featuring Patoranking)
2017 "Sauce"

(GospelOnDeBeat featuring Tekno & Patoranking)

2018 "Particula"

(Major Lazer & DJ Maphorisa featuring Nasty C, Jidenna, Ice Prince & Patoranking)

Know No Better EP
2019 "Jama"

(DJ Mic Smith featuring Patoranking)

"Jericho"

(Simi featuring Patoranking)

2021 "Spiritual"

(Kidi featuring Kuami Eugene & Patoranking)

2022 "Chop Life"

(King Promise feat Patoranking)

Golden Boy

Wia dem gada tori

chenj-am
  1. "New Music DJ Shiru – 'Dance well' ft Patoranking". Pulse.ng. Joey Akan. Archived from the original on 7 January 2016. Retrieved 6 January 2016.