Tunde Kelani
Industry | cinema of Nigeria, film industry |
---|---|
Man abi wuman | man |
Kontri wey e kom from | Naija, British Nigerian |
Fest nem | Tunde |
Wen dem bon am | 26 February 1948 |
Ples wey dem bon am | Lagos State |
Fest langwej | Yoruba Langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej |
Wok wey e dey du | film director, filmmaker |
Wie e go skul | London Film School, Abeokuta Grammar School |
Academic degree | diploma |
Academic major | academic degree |
Wie e dey liv | Lagos |
E pipul | Yoruba pipul |
Notable work | D narrow path |
Awod wey e kolet | Africa Movie Academy Awards |
Official website | http://mainframemovies.tv, http://mainframemovies.tv/ |
Related category | Category:Films directed by Tunde Kelani |
Personal pronoun | L485 |
Tunde Kelani (dem bon am on 26 February 1948) wey plenti pipu sabi as TK, na Naija fim meka, wey don dey for di wok for plenti years. TK lik mek e e dey let pipu sabi Naija kolsho for im wok.
Plenti pipu sabi TK wel wel bikos of di kain wey e dey stodi buk wey dem rait an kon chenj am to fim, som of im wok na; Ko se Gbe, O le ku, Thunder Bolt, The Narrow Path, White Handkerchief, Maami an Dazzling Mirage.[1][2]
Wen e dey smol e liv wit im gran mama insaid Abeokuta wey mek am sabi yoruba kolsho wel wel, e stil go len for London Film Festival wey mek am sabi in wok wey e dey du wel wel.
Hau e tek stat life
chenj-amDem bon Tunde Kilani for Legos, but wen e dey five years old e go liv wit im gran papa an mama for Abeokuta, Ogun Stet. E go Oke Ona primari skul wey dey Ikija, Abeokuta, an e du im sekondri edukashon for Abeokuta Grammar School.
Som of im wok
chenj-amYear | Film | Role | Notes |
---|---|---|---|
1982 | Orun Mooru | as a cinematographer | |
1993 | Ti Oluwa Nile 1 | ||
Ti Oluwa Nile 2 | Director | starring; Grace Oyin Adejobi, Kareem Adepoju, Dele Odule | |
Ti Oluwa Nile 3 | |||
1994 | Ayo Ni Mofe | Director | starring: Bola Obot, Yomi Ogunmola, Yinka Oyedepo |
Ayo Ni Mofe 2 | |||
1995 | Koseegbe | Director | starring: Toyin Adegbola, Laide Adewale, Master Ajuwon |
1997 | O Le Ku | Director | starring: Tunde Adegbola, Deji Adenuga, Laide Adewale |
1999 | Saworoide | ||
2000 | The White Handkerchief | Director/Producer | starring: Yinka Akanbi, Kemi Akanni, Yemi Akomolafe |
2001 | Thunderbolt: Magun | Director/Producer | starring: Uche Ama Abriel, Bose Aderibigbe, Bukky Ajayi |
2002 | Agogo Eewo | Director/Producer | starring: Gbenga Adebayo, Aderemi Adedeji, Tunde Adegbola |
2004 | The Campus Queen | Director | starring: Henry Abba, Segun Adefila |
2006 | Abeni | Director/Producer | starring: Kareem Adepoju |
The Narrow Path | Director/Producer | ||
2008 | Life in Slow Motion | Director/Producer | |
2010 | Arugba | Director/Producer | |
2011 | Maami | Director/Producer | |
2015 | Dazzling Mirage | Director/Producer | |
2021 | Ayinla | Director | starring: Lateef Adedimeji, Bimbo Ademoye |
Wia dem gada tori
chenj-am- ↑ "Interview with Tunde Kelani". MasterClass on Nollywood, British Film Institute. Archived from the original on 2014-09-11. Retrieved 2024-06-25.
- ↑ "Tunde Kelani". Africa Movie Academy Awards. Archived from the original on 2014-02-22. Retrieved 2024-06-25.