Templet:Merge

Tems (person wey dey sing song)
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejTemilade Openiyi Chenj-am
Orijina nemTemilade Openiyi Chenj-am
Fest nemTemilade Chenj-am
Famili nemOpeniyi Chenj-am
AliasTems Chenj-am
Wen dem bon am6 June 1995 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey dusinger-songwriter, record producer Chenj-am
Wie e go skulDowen College Chenj-am
Wen e stat wok2015 Chenj-am
E pipulYoruba pipul Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Notable workEssence Chenj-am
Stai of song abi fimalternative R&B, Afrobeat Chenj-am
Record labelRCA Records Chenj-am
Awod wey e koletBET Award for Best Collaboration, BET Award for Best International Act, Soul Train Music Award for Best Collaboration, NAACP Image Award for Outstanding Music Video Chenj-am
Nominated forMTV Europe Music Award for Best African Act, Grammy Award for Best Global Music Performance, BET Award for Best New Artist, NAACP Image Award for Outstanding New Artist, Academy Award for Best Original Song Chenj-am
Official websitehttps://www.leadingvibe.com/ Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Temilade Openiyi (bon 11 June 1995), wey pipo no wel wel as Tems, na Naija singa, song raita.Na wen ha song rish top 40 song for bilbod hot 100 for 2021 na dat time pipul kom sabi am wel, shi du one song wey shi kolabo wit Drake Di song na fountain an wit WizKid self for Di song wey bi essence,dem kon do essence remix wit Justin Bieber wish mek am get grami awods kol.

How Im Tek Stat Life

chenj-am

Na for Legos for Naija den bon Tems, ha mama na Naija pesin an ha fada na oyibo an naija pesin.na from smal dem don Pak go United Kindom.ha mama an papa no dey togeda as dem fight wen shi dey for five years old.afta wetin hapun Tems an ha mama wit ha broda Kom bak to Naija for Ilupeju Legos afta smal time dem Pak go lekki leta dem go Aja wey dey legos.na Bowen kolege skul Tems go bifor shi go stodi ikonomiks for sout afrika,na for di skul ha muzik Tisha kon dey wash am sey shi Sabi sing an shi dey Len how to sing wit ha broda an shi get piano wey shi dey use.