Saheed Balogun
pesin
Industryfilm industry, cinema of Nigeria, entertainment industry Chenj-am
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemSaheed Balogun Chenj-am
Fest nemSaheed, Saidi Chenj-am
Famili nemBalogun Chenj-am
Wen dem bon am5 February 1967, 6 February 1967 Chenj-am
Ples wey dem bon amEnugu State, Kwara Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, film actor, film director, film producer, screenwriter Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulKwara State University Chenj-am
Academic degreebachelor's degree Chenj-am
Wen e stat wok1978 Chenj-am
RilijonIslam Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Awod wey e koletThe Herbert Macaulay Affair, The Therapist, Shadow Parties, Family on Fire Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Saheed Balogun (dem bon am for February 5, 1967) na naija aktor, dairekto, an produsa.

How e tek stat life an karier

chenj-am

Dem bon Saheed Balogun on 5 Febuary, 1967, for Enugu State, wey dey South east for Naija but na Oyo State, Naija e Kom fom wia im du im primary, sekondri an tertiary edukashon. E graduate fom Kwara State Politeknik. E stat to dey akt for 1978 , for wia e du im fess telivishon program wey be Youth Today for NTA. E produs im fess fim wey dem kol City Girl for 1989 but e dem don fishor, produs an dairekt plenti Naija fim bifor den.


How e tek stat life an wok

chenj-am

Dem bon Saheed Balogun on 5 February, for Enugu Stet, Saut - East Nigeria but na fom Oyo Stet, Nigeria wia e tek du im primari sekondri an tershiary edukashon. E finish fom Kwars Stet Polytechnic. E stat to dey akt in 1978, wen e du im fest televishon program wey bi "Youth Today" for NTA. E produs im fest fim wey e kol 'City Girl in 1989 an e don akt, dairet an produs plenti fim for Naija bifor e du im own.

Im pasonal life

chenj-am

Saheed Balogun fest mari Nollywood aktres, Fathia Balogun wey dem leta go diavorc. E don mari an e get four pikin.

Som of im wok

chenj-am

Selected filmography

chenj-am

Wia dem gada di tori

chenj-am
  1. Ojo, Wale (3 October 2019). "Don't Get Mad Get Even". RGD Media Productions. Retrieved 22 March 2021.
  2. "Toyin Abraham, Rita Dominic return to set for The Therapist". Latest Nigeria News, Nigerian Newspapers, Politics. 2020-09-02. Retrieved 2021-04-06.
  3. Olowoyo, Ganiyah (2020-10-01). "NigeriaAt60: Seven movies that tell Nigeria's history". Retrieved 2021-10-19.
  4. "Light in The Dark hits cinemas January 25". The Sun Nigeria. 2018-12-07. Retrieved 2021-11-10.