Onyeka Onwenu
pesin
Industryfilm industry Chenj-am
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejOnyeka Onwenu Chenj-am
Fest nemOnyeka Chenj-am
Famili nemOnwenu Chenj-am
Wen dem bon am31 January 1952 Chenj-am
Ples wey dem bon amObosi Chenj-am
Wen e kpai30 July 2024 Chenj-am
Place of deathReddington Hospital Lagos Chenj-am
PapaD. K. Onwenu Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej, Igbo langwej Chenj-am
Post wey e deyExecutive Director of the National Centre for Women Development Chenj-am
Wie e go skulWellesley College, New School Chenj-am
Wen e stat wok1984 Chenj-am
Work period (end)2024 Chenj-am
Party wey e dey for politisPeoples Democratic Party Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Talk show guestThe X Factor Chenj-am
Awod wey e koletAfrica Movie Academy Awards Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Onyeka Onwenu (dem bon am on 31 January 1952 - 30 July 2024) na Naijà singa an song raita aktres, na pesin wey lik to dey faight for pipu raight, jornalist, politishan, an na bifor bifor X factor series jorj. Na forma chairpesin of di Imo Stet Council for Arts an Kolsho. Insaid 2013 na shi bi di Exekutiv Diarekto/Chief Exekutiv Ofisa of di Nashonal Center for Women Development.

Hau shi stat life

chenj-am

Onwenu kom fom Arondizuogu, one big town in Ideato North, Imo Stet, sautheastern Nigeria. but na for PortHarcout, wey bi Kapita of Rivers Stet Nigeria e tek gro. Na shi smol pas insaid for girl wey dem bon insaid politishan D.K. Onwenu, wey kpai Wen shi dey four years old insaid plane wey skata one week bifor dem anous am as Minista of Edukashon, wey kon mek am liv im waif, Hope, to tek kia of five pikin.

Edukashon

chenj-am

Onwenu get BA in Intanashonal Relations an kommunikashon fom Wellesey College, Massachusetts, an MA in Media Stodis fom di New School for Social Research, New York. Shi wok for di United Nashons bifor e kom Naija bak in 1980 to finish one year Nashonal Youth Servis Corps (NYSC) wit di Nigerian Television Authority (NTA), in Legos, Nigeria.

Pasonal life

chenj-am

Onwenu no dey lik tok abaut im famili mata for pipu abaut im bifor bifor hosband, wey bi Youruba - Muslim. Shi bon two pikin - Tijani Charles an Abraham.

How shi kpai

chenj-am

On 30 July 2024, Onwenu kpai afta e pafom for dia frend birthday in Legos. Dem kari am go Reddington hospita wia dem tek tok sey e don kpai.

Fim Shi don akt for teble

chenj-am
Year Film Role Notes
1999 Nightmare Joke with Pete Edochie and Franca Brown
Not Your Wealth with Peter Bunor & Charles Okafor
Conspiracy with Nkem Owoh
Chain Reaction with Pete Edochie & Liz Benson
2004 Government House
2005 Women's Cot with Joke Silva & Zack Orji – this film received 4 nominations and won 1 award at the 2nd Africa Movie Academy Awards in 2006
The Tyrant with Pete Edochie
Rising Moon Ulomma
Omalinze Queen with Stephanie Okereke
Every Single Day
2006 Different World with Ramsey Nouah
2007 To Love an Angel Nene with Ramsey Nouah
The Trinity with Kanayo O. Kanayo
2013 Half of a Yellow Sun Odenigbo's Mother with Chiwetel Ejiofor and Thandiwe Newton
2018 Lionheart Abigail Obiagu with Genevieve Nnaji, Phyno and Nkem Owoh
God Calling Mama Francis with Zainab Balogun, Richard Mofe-Damijo and Tina Mba
2019 Muna Ndidi - Muna's Grandma with Adesua Etomi, Adam Huss and Falz
2022 Ije Awele Ijeoma Okpara
2023 Obara'M Aunty Nwakaego with Nkem Owoh