Olusegun Obasanjo
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejOluṣẹgun Matthew Okikiọla Arẹmu Ọbasanjọ Chenj-am
Fest nemOlusegun Chenj-am
Nik-nemBaba Africa Chenj-am
Wen dem bon am5 March 1937 Chenj-am
Ples wey dem bon amAbeokuta Chenj-am
Pesin wey e mariStella Obasanjo Chenj-am
PikinIyabo Obasanjo Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokYoruba Langwej, English langwej, Naijá langwej, Hausa langwej Chenj-am
Ancestral homeAbeokuta, Naija Chenj-am
Wok wey e dey dupolitician, military personnel, engineer Chenj-am
Post wey e deyChairperson of the African Union, Presido of Naija, Vice President of Nigeria, Presido of Naija Chenj-am
Wie e go skulBaptist Boys’ High School, Royal College of Defence Studies, Defence Services Staff College, Mons Officer Cadet School Chenj-am
Wie e dey livDodan Barracks Chenj-am
Wen e stat wok1958 Chenj-am
Party wey e dey for politisPeoples Democratic Party Chenj-am
Candidacy in election1999 Nigerian presidential election, 2003 Nigerian presidential election Chenj-am
RilijonProtestantism, Baptists Chenj-am
Participant inWorld Economic Forum Annual Meeting 2004 Chenj-am
Military or police rankgeneral Chenj-am
ConflictNigerian Civil War, Operation Tail-Wind, Congo Crisis Chenj-am
Military branchNigerian Army Chenj-am

Olusegun Matthew Okikiola Aremu Obasanjo (Dem bon am 5 March 1937 ) na Naijá Politishian an e don rul Naijá bifo wen im bi soja for 1976 go rich 1979. Na memba of People's Demokratic Parti (PDP) fom 1998 rish 2015, an sins 2018. Na memba of People's Demokratic Parti (PDP) fom 1998 rish 2015, an sins 2018.

Dem bon am insaid Ibogun-Olaogun to papa an mama wey dey du farm fom Owu pat of di Yoruba, Obasanjo go skul for Abeokuta, Ogun Stet. E join Nigerian Army an na engineering pat e dey an e dey insaid Army wey go Congo, Britain an India, e rish major posishon.

For 1960's, e dey insaid Army wey hep fiaght Biafran for Nigerian Civil war, wey mek dem tok sey dey no dey faight in 1970.

Som buks wey e rait

chenj-am

Buks by Obasanjo

chenj-am
  • My Watch Volume 1: Early Life and Military
  • My Watch Volume 2: Political and Public Affairs
  • My Watch Volume 3: Now and Then
  • My Command
  • Nzeogwu
  • The Animal Called Man
  • A New Dawn
  • The Thabo Mbeki I know
  • Africa Through the Eyes of A Patriot
  • Making Africa Work: A handbook
  • Forging a Compact in U.S. African Relations: The Fifth David M. Abshire Endowed Lecture, 15 December 1987.
  • Africa in Perspective
  • Letters to Change the World: From Pankhurst to Orwell.
  • Not my Will
  • Democracy Works: Re-Wiring Politics to Africa's Advantage
  • My Watch
  • Challenges of Leadership in Africa
  • War Wounds: Development Costs of Conflict in Southern Sudan
  • Guides to Effective Prayer
  • The Challenges of Agricultural Production and Food Security in Africa
  • Addressing Africa's Youth Employment and food security Crisis: The Role of African Agriculture in Job Creation.
  • Dust Suspended: A memoir of Colonial, Overseas and Diplomatic Service Life 1953 to 1986
  • L'Afrique en Marche: un manuel pour la reussite économique
  • Africa's Critical Choices: A Call for a Pan-African Roadmap[1]

Wia dem ci pruf

chenj-am
  1. Obasanjo, Olusegun. "Books by Olusegun Obasanjo". goodreads. Retrieved 11 July 2019.