Mide Martins

Naijá Nollywood aktres
Mide Martins
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemMide Chenj-am
Famili nemMartins Chenj-am
Wen dem bon am12 April 1979 Chenj-am
Ples wey dem bon amIbadan Chenj-am
MamaFunmi Martins Chenj-am
StepparentShina Peters Chenj-am
Pesin wey e mariAfeez Abiodun Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokYoruba Langwej, English langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dumodel, actor, film actor Chenj-am
Pat of wok wey e put mindinternational relations Chenj-am
Wie e go skulOlabisi Onabanjo University, Community Grammar School Chenj-am
Eye kolordark brown Chenj-am
Hair kolorblond hair, black hair Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Mide Funmi Martins na Naijá Nollywood aktres, model and pesin wey dey produs fim.Mide na di pikin of Nollywood aktres wey get espiriens wel well Funmi Martins wey dai of heart attak for 2002.

Tori of e laif an skul wey e go chenj-am

Mide Funmi Martins du e pramari skul for Community Grammar School, Ibadan an go Providence Heights Secondary School, Fagba, Lagos for e sekondiri skul.Afta, e go Olabisi Onabanjo University, Ago-Iwoye, wie e kolet diploma in International Relations.

How e tek wok chenj-am

Mide Martins stat im wok afta im mama dai for 2002. Sins dat taim, E don kom out for plenti fim an mek plenti fims.

E pasonal laif chenj-am

Mide Martins na pikin of Funmi Martins. Mide mari Afeez Owo an dem get two pikin-dem.

Wie dem gada di tori chenj-am