Funmi Martins na Naijá aktres an model.E na di mama of Mide Martins an dem no am wel wel for di pat wey e du for fims laik Eto Mi, Pelumi, Ija Omode an meni odas.

Tori of e laif chenj-am

Na 1963 dem binem Funmi Martins for Ilesa, Osun Stet.E gro up insaid Legos an Ibadan.

=How e tek wok chenj-am

Funmi Martins stat to dey wok as model. E fest fim wey e du na Nemesis an na Adebayo Salami hep am wel for di fim.Dey produs di fim in 1993. Afta 1993, Funmi Martin stat to dey sho for meni fims sins dat year onti e dai in 2002.

Wen e dai chenj-am

Na Hart attak (Cardiac Arrest) kil Funmi Matins on 6 May 2002 wen e dey age 38.

Wie dem gada di tori chenj-am