Tins wey Happiestdami put

A user with 0 edits. Account created on 17 August 2022.
Find tins wey dem putExpandCollapse
⧼contribs-top⧽
⧼contribs-date⧽

18 March 2022

  • 19:4519:45, 18 March 2022 dif hist +415 N Tubokosemie AbereFix
  • 19:1519:15, 18 March 2022 dif hist +243 N Anglican diocese of Akoko EdoFix
  • 19:0019:00, 18 March 2022 dif hist +225 N Anglican diocese of AfikpoFix
  • 02:5902:59, 18 March 2022 dif hist +757 N Afang soupCreated page with "== Afang Soup == '''Afang soup''' na vegetable soup wey originate from the Efik people of de Efik kingdom of Cross River state and de Ibibio people of Akwa Ibom in Southern Nigeria. E popular among Nigerians and some parts of Africa. E dey popular among the Ibibio and Anang people of Akwa Ibom and Cross river wey don make this soup part of their cultural identity. Dem dey serve am at home and for ceremonies like wedding, burials, festivals mostly for the southern part..."
  • 02:5502:55, 18 March 2022 dif hist +436 N Adamma (masquerade)Created page with "== Adamma(masquerade) == Adamma na maiden spirit mask wey start from Enugu-Igbo southeastern part of Naija. Na only men dey perform de mask and the person wey wear the mask do dey dance to music. Adamma mask dey different from Igbo masks wey remain as e no get any spiritual value behind am. "Adanma' wey some pipu dey spell 'Adamma' na also girl's name for Igboland in Naija and e mean the first beautiful daughter wey dey de family."
  • 01:2401:24, 18 March 2022 dif hist +54 Anglican diocese of AbujaFix
  • 01:0501:05, 18 March 2022 dif hist +2,024 N Anglican diocese of AbujaCreated page with "== Anglican Diocese of Abuja == De Abuja province na one of de 14 provinces of de Church of Nigeria. Im na one of the 10 provinces wey dem first create when de division wey dey now was adopted in 2002, because say de Church of Nigeria dey grow and e dey enlarge. Im headquarters dey Abuja. De diocese get 17 dioceses, 96 archdeaconries and 476 parishes. De first archbishop wey dem first get for Diocese of Abuja na Peter Akinola, from 2002 to 2010. After him na Nicholas Oko..."

17 March 2022

  • 19:2819:28, 17 March 2022 dif hist +652 N Wale AdebanwiCreated page with "== Wale Adebanwi == '''Wale Adebanwi''' (wey dem born in 1969) come from Nigeria and im be the first black professor at St. Anthony's College, Oxford where im be Professor of Race Relations and a fellow of the governing board until June 2021. Currently, he be Presidential Penn Compact Professor of Africana Studies at the University of Pennsylvania. == Educational Background == Wale Adebanwi na graduate wey get first degree in Mass Communication from University of Lagos..."
  • 19:0019:00, 17 March 2022 dif hist −18 WomanNo edit summary
  • 18:5518:55, 17 March 2022 dif hist +757 N Afang soupCreated page with "'''Afang soup''' '''Afang soup''' na vegetable soup wey originate from the Efik people of de Efik kingdom of Cross River state and de Ibibio people of Akwa Ibom in Southern Nigeria. E popular among Nigerians and some parts of Africa. E dey popular among the Ibibio and Anang people of Akwa Ibom and Cross river wey don make this soup part of their cultural identity. Dem dey serve am at home and for ceremonies like wedding, burials, festivals mostly for the southern part..."

14 March 2022

13 March 2022

  • 20:5120:51, 13 March 2022 dif hist +394 N WomanCreated page with "'''Woman''' '''Woman''' na person wey be female adult. Dem dey call woman girl before she become adult. The plural of woman na women. Women get two X chromosomes and sabi get belle and born pikin from puberty to menopause. They get lesser Women have significantly less facial and other body hair, have a higher body fat composition, and are on average shorter and less muscular than men."

10 March 2022

  • 19:5319:53, 10 March 2022 dif hist +559 N SoilCreated page with "'''Soil''' '''Soil''' na d mixture of organic matter, gases, liquids, minerals and organisms wey support life. D soil wey on top earth get four functions: •E dey help plant grow •E dey help store, supply and purify water •E dey serve as habitat for organisms •E also dey modify earth atmosphere Soil na d product of plenty factors wey include climate, relief and materials in dey for the parent soil wey dey interact over time. E dey develop by many physical, c..."

27 February 2022

26 February 2022