Tubokosemie Abere chenj-am

Tubokosemie Abere (wey born on September 18, 1950) na retired Anglican bishop for Naija: Im na Bishop of Okrika, one of dey 9 Anglican Province for Niger Delta, one part of de 14 wey dey for Naija.

Dem consecrate am as di arch bishop of Okrika at St. Cyprian's Church wey dey for Port Harcourt on November 16, 2003 and im be di bishop from 2004 before he retire in 2020.

of Nigeria.