Dayo Okeniyi
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija, Amerika |
Wen dem bon am | 14 June 1988 |
Ples wey dem bon am | Jos |
Fest langwej | Yoruba Langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej |
Wok wey e dey du | film actor |
Wie e go skul | Anderson University, Heritage Christian School |
Wen e stat wok | 2010 |
Oladayo A. Okeniyi (dem bon am for june 14 1988) im na Naija akto wë pipu sabi am for di rol wé I akt as Thresh for The Hunger Games an Danny Dyson for di Terminator Genisys.
Life An Karia
chenj-amDayo dem bon am for Jos an gro op for legos,Naija an I get four broda dem. Im papa na ritired custom offisa frum Naija an Im mama na litirashu tisha frum Kenya. For 2003 I karri im famili go Indiana, United state frum Naija an lata karri dem go California. I get im bachelor's degree for Visual Communikashon for Anderson university (Indiana) for 2009. Bifo I akt for di fim The Hunger Games, Okeniyi don dey wok for lokal theatre an fim shorts. For 2014 Okeniyi follow akt for di drama fim Endless love an I pla di rol of Danny Dyson for di fim Terminator Genisys for 2015 an I akt for di NBC siries shades of Blue. Okeniyi don ready mek I appiar for di fim Fresh wey don set for screen for 2022 Sundance fim festiva.
Fims Wé I Akt
chenj-amYear Film Role Notes
- 2011 Eyes to See Unknown role Short film
- 2011 Lions Among Men Tau Short film
- 2012 The Hunger Games Thresh
- 2012 The World Is Watching: Making the Hunger Games Himself
- 2013 The Spectacular Now Marcus
- 2013 Runner, Runner Lionel
- 2013 Cavemen Andre
- 2013 Revolution Alec TV show
- 2014 Endless Love Mace
- 2015 Terminator Genisys Danny Dyson
- 2016 Good Kids Conch
- 2016–2018 Shades of Blue Michael Loman Series regular
- 2020 Emperor Shields Green
- 2020 Run Sweetheart Run Trey
- 2021 Queenpins Earl
- TBA Hypnotic Filming
Awards Wé I win
chenj-amFor 2013 i win Nigeria Entertainment Awards – Best Internashonal Akto.