Jos
Jos na siti wey dey Middle-Belt of Naijá. Di siti get pipul wey plenti rish 900,000 as dem tek count am for di 2006 sensus.[1] Dem sabi am wella as "J-Town", an na Jos bi di gofment kapital an siti wey big pass for Plateau Stet.