Christopher Alao-Akala

Naija politishan
Adebayo Alao-Akala
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejChristopher Adebayo Alao-Akala Chenj-am
Orijina nemChristopher Adebayo Alao-Akala Chenj-am
Fest nemChristopher Chenj-am
Famili nemAkala Chenj-am
Wen dem bon am3 June 1950 Chenj-am
Ples wey dem bon amOyo State Chenj-am
Wen e kpai12 January 2022 Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Langwej wey e tek rait di wokEnglish langwej, Yoruba Langwej Chenj-am
Wok wey e dey dupolitician, police officer Chenj-am
Post wey e deyGovernor of Oyo State, Governor of Oyo State Chenj-am
Wie e go skulLead City University Chenj-am
Party wey e dey for politisPeoples Democratic Party Chenj-am
E pipulYoruba pipul Chenj-am
RilijonChristian Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Bifor amRashidi Adewolu Ladoja Chenj-am
Replaced byAbiola Ajimobi Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Christopher Adebayo Alao-Akala (3 June 1950 – 12 January 2022) na one naija politician and police officer. Him bi one time Governor of Oyo State plus bifore bifore candidate of ADP for inside 2019 Governorship election for Oyo State.

How im tek stat life

chenj-am

Na June 3 1950 dem born Alao-Akala for Ogbomoso, inside Ogbomoso North Local Government Area of Oyo State. Alao-Akala bin start primary school for Osupa Baptist Day School, Ogbomoso wey him from there come go Kamina Barracks Middle School, 5th Battalion of Infantry for Tamale, Ghana. Alao-Akala bin join the Nigerian Police as Cadet Inspector for June 1974 inside Nigeria Police College, Ikeja. As dem see say him dey brilliant na him make dem recommended am for overseas training for Metropolitan Police Training School, Peel Centre, Hendon inside London. Alao-Akala don attend plenty trainings inside and outside Nigeria wey include Administrative Staff College, Topo, Badagry; Nigeria Institute of International Affairs (NIIA), Victoria Island, Lagos; Police Staff College, Jos; Command and Staff College, Jaji. Him also participate as delegate for two INTERPOL conference for inside Nice, France and Málaga, Spain.

Him pass Staff College (Psc) for 1990,get Diploma for Business Administration for 1998,Doctor of Civil Law (DCL) Honoris Causa for LAUTECH, Ogbomoso for 2006 come join Doctor of Science (Political Science) Honoris Causa, Lead City University, Ibadan for 2008.

Alao-Akala bin join di Nigerian Police as Cadet Inspector for June 1974. Him climb from position of Station Officer to the post of Administrative Officer, Federal Operations at the Force Headquarters, Lagos. Him come later become Operations Officer, FEDOPS, Lagos from where dem come make am Personal Assistant to Assistant Inspector-General of Police then finally come become ADC to di Inspector-General of Police.

Him head plenty command posts for inside Nigerian Police Force wey include O/C Advanced Training Wing, Police College, Ikeja; Divisional Police Officer, Bode Thomas, Lagos; Divisional Police Officer, Iponri Police Station, Lagos; Railway Divisional Police Officer, Nigeria Railways, Ebutte Meta, Lagos; Area Commander, Western District, Nigeria Railway Police, Ibadan; CSP Admin. Gongola State Command, Yola; CSP Admin. Kwara State Command, Ilorin plus including Assistant Commissioner of Police, Agodi Area Command, Ibadan, Oyo State Police Command, Ibadan. For September 1995 Alao-Akala bin retire from Nigeria Police as Assistant Commissioner of Police in charge of Logistics and Supply, Oyo State Police Command, Eleyele, Ibadan.

Apart from government work, Alao-Akala na businessman. Na him be the chairman of TDB Global Ventures plus including Parrot FM radio station inside Ogbomoso, Oyo State.

Political life

chenj-am

Alao-Akala bin enter politics as member of New Dimension. Him participate in the zero-party local government election of 1996 come later join hand with some people to form UNP wey later join with UNC come become UNCP. Him bin participate in the Ogbomoso Federal Constituency (One) primary election of the UNCP in 1997 after him come win the chairmanship seat of the Ogbomoso North Local Government with seven councilors on top the platform of APP in 1998. Dem later elect am as vice-chairman of ALGON, Oyo State Chapter between 1999 and 2002. Alao-Akala form one political association wey dem call Ogbomoso Unity Forum, wey later jointhe PDP. Na him be Chairman of Ogbomoso North Local Government from 1999 to 2002.

Alao-Akala serve as Deputy Governor of Oyo State from May 2003 to January 2006. After dem comot him Oga that time wey be Governor Rashidi Ladoja, na him dem swear Alao-Akala put for office of Governor in January 2006 and him serve for 11 months till December 2006 wen Supreme Court give order say make dem return Rashidi Ladoja back to office. Alao-Akala contest and win the gubernatorial election in 2007 on top the platform of People's Democratic Party (PDP) come become the Executive Governor of Oyo state for four years enter May 2011.

Alao-Akala bin defect to the Labour Party in Oyo State from the People's Democratic Party (PDP), then to All Progressive Congress, APC, Action Democratic Party (ADP) then finally back to All Progressive Congress, APC after 23 February 2019 Presidential and National Assemblies Elections.

Persona life and death

chenj-am

Alao-Akala sabi speak English, Yoruba, Hausa and Ghanaian languages (Tiv, Fanti and Dagbani) very well. He get seven children and die on 12 January 2022, at age of 71.