Afeez Oyetoro
pesin
Industryfilm industry, cinema of Nigeria, entertainment Chenj-am
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Wen dem bon am20 August 1963 Chenj-am
Ples wey dem bon amNaija Chenj-am
Pesin wey e mariOlaide Oyetoro Chenj-am
PikinAbdullah, Munim oyetoro, Rodiat oyetoro Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duprofeso, actor, comedian, scholar Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulObafemi Awolowo University, University of Ibadan Chenj-am
Academic degreeBachelor of Arts, master's degree Chenj-am
E pipulYoruba pipul Chenj-am
RilijonIslam Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolordark brown hair Chenj-am
FilmographyThe Miracle Centre, Shadow Parties, Small Chops, Taxi Driver: Oko Ashewo, The Wedding Party Chenj-am
Awod wey e koletCity People Entertainment Awards, Africa Movie Academy Awards, Nollywood Movies Awards Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Afeez Oyetoro (dem bon am for August 20, 1963) na Naija komedian an dem no am wel wel as Saka.

How e stat life an skul wey e go chenj-am

Na August 20 1963 dem bon Afeez Oyetoro for Iseyin lokal Gofment Aria for Oyo Stet for South Westan Naijá. Afeez get im Bachelor an Master of Art digri for Theatre art fom Obafemi Awolowo Univasiti (OAU) an Univasiti of Ibadan (UI). E dey du e doktoret digri for di Institute of African Studies, Univasiti of Ibadan, Ibadan.

How e tek wok chenj-am

Afeez Oyetoro dey popula for di forni forni rol wey e dey akt for Nollywood fim-dem. E don akt for plenti Naijá fim-dem. E bi lekshora for dipatment of tiata akt for Adeniran Ogunsanya kolej of Edukashon, Legos stet, Naijá. E dey as di main karata for 2013 MTN advat wey e advatais "I don port o." For 2016, Afeez Oyetoro akt for di fim wey di taitu na The Wedding Party a komendi-krime/heist film Ojukokoro (Greed).

Im pesona life chenj-am

Afeez Oyetoro waif na Olaide Oyetoro. Dem get three pikin an two of di three pikin na bois ; Abdullah Oyetoro an Munim Oyetoro, an one gel Rodiat Oyetoro.

Wie dem gada di tori chenj-am