Adebimpe Oyebade
Naija aktres
Adebimpe Oyebade
Industry | film industry, entertainment industry |
---|---|
Man abi wuman | wuman |
Kontri wey e kom from | Naija |
Fest nem | Bimpe |
Wen dem bon am | 23 March 1997 |
Ples wey dem bon am | Ijero |
Pesin wey e mari | Lateef Adedimeji |
Fest langwej | Yoruba Langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | Yoruba Langwej, English langwej, Naijá langwej |
Langwej wey e tek rait di wok | English langwej |
Wok wey e dey du | actor, raita, model, influencer, film actor |
Pat of wok wey e put mind | theater arts |
Wie e go skul | Ekiti State University |
Wen e stat wok | 2016 |
Rilijon | Catholicism |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Awod wey e kolet | City People Entertainment Awards |
Adebimpe Oyebade (dem bon am for March 23, 1997) wey pipul sabi as Mo Bimpe na Naija aktres wey win 2018 City People Entertainment Awards for Best New Actress of the Year.[1]
How e tek stat life
chenj-amDem bon Oyebade Adebimpe for March 23, 1997 an e kom from Ijero wey dey inside Ekiti Stet.
Fim wey e du
chenj-am- Omo Oba (2019)
- The Cokers (2021)
- That One Time (2022)
- Secret
- Assurance
- The Fault
- Oloore
- Romance
- Entrapped
- Tranquillity
- Dear Sister
- Shadows
- Irapada
Pasona life
chenj-amAdebimpe mari Lateef Adedimeji for December 2021.[2][3][4][5]
Wie dem gada di tori
chenj-am- ↑ Ohunyon, Ehis (September 17, 2018). "Omotola Jalade Ekeinde, Charles Inojie and Ruth Kadiri win at movie awards ceremony". Pulse Nigeria. Retrieved July 22, 2022.
- ↑ "Lateef Adedimeji: Nollywood actor wedding wit Adebimpe Oyebade - BBC News Pidgin". BBC News Pidgin. December 18, 2021. Retrieved July 22, 2022.
- ↑ "Actress Adebimpe speaks on marrying Adedimeji Lateef, says, 'I didn't see that coming'". Punch Newspapers. January 1, 2022. Retrieved July 22, 2022.
- ↑ "#AdeAdeForever: Some of the Stunning Guests at Adedimeji Lateef & Oyebade Adebimpe's Wedding". BellaNaija. December 23, 2021. Retrieved July 22, 2022.
- ↑ "Actress Mo Bimpe Replies Critics Over Alleged Pregnancy Before Marriage". Independent Newspaper Nigeria. 2022-03-30. Retrieved 2022-07-22.