Zeb Ejiro MFR na Naija fimmeka an produsa. Im bi one of di two brodas of Chico Ejiro wey bi ogbonge Naija fimmeka an produsa.For November 2005, Zeb kolet one Nashonal awod of Order of di Federal Republic of Nigeria wit Lere Paimo wey dem tek recognize dem for their kontribushon to di Naija fim industry.

Awod chenj-am