Zangon Kataf
Zangon Kataf
Official name | Zangon Kataf, Nietcen A̱fakan |
---|---|
Continent | Africa |
Kontri | Naija |
Located in the administrative territorial entity | Kaduna State, Kaduna South |
Located in time zone | UTC+01:00 |
Coordinate location | 9°47′5″N 8°17′2″E, 9°50′28″N 8°15′18″E |
Office held by head of government | Chairman of Zangon-Kataf local government |
Executive body | supervisory councillors of Zangon-Kataf local government |
Legislative body | Zangon-Kataf legislative council |
Language used | Jju, Tyap langwej, Kamantan, Kulu |
Postal code | 802 |
Country calling code | +234 |
Zangon Kataf (Tyap: Nietcen-A̱fakan) na Lokal Govment Area for southern Kaduna Stet, Naijá. Di big ofis dey di town wey dem dey kol Zonkwa. Zangon Kataf na stil di nem of one town for di chiefdom of di Atyap pipul. Oda town-dem bi: Batadon (Madakiya), Chenkwon (Samaru Kataf), Kamantan an Kamuru. E get area wey big rish 2,579 km² an pipu wey plenti rish 318,991 for di 2006 census.[1] Di postal kode of di area na 802.[2]
Wie dem gada di tori
chenj-am- ↑ Kaduna Stet of Nigeria.siti Population.
- ↑ Post Offices- with map of LGA. NIPOST.