Yuganda na di nem of one kontri for Afrika. Dem dey blow Swahili and Inglish. Di Prezido dey Yoweri Kaguta Museveni. Di kontri get corruption plenty.

Rilijon chenj-am

85 percent bi Kristian and 12.1 percent bi Muslim.