Abayomi Owopo( Dem bon am on di 17 December 1977) na naija man wey dey write tori, dey anchor program for tv, and e still dey follow pesin tok well well. Na im bi di pesin wey stat yearly conference, wumen in journalism an na im bi di oga pata pata for Legos PR Agency.

Na im bi du 2nd pesin wey dey anchor di tv show, Wake up Nigeria on Television continental from 2017 - 2020.

How im tek stat life an skul chenj-am

Yomi stat im skul an im go sekondary skul for Kaduna, Nigeria afta e finish e kon go universiti of Legos go stodi English langwej an e Kon go du im master's digri in kommunikashon for pan athletic universiti.

Im Work chenj-am

Yomi Owope na Tori writer for one Naija top newspaper dis day bitween 2001 an 2003 an im Lata join PR Agency sesema PR for Legos, im chop training unda late Alina Atta. For 2004 he chop press secretary to di wife of Govnor of kwara stet, Mrs toyin saraki, na dere e dey till 2008 wey im kom go join dem for television. For 2009, he write an anchor him 1st season for television show, "The debaters" an him Kon sign to anchor di 2nd one for 2010. For 2013, Owopo stat to dey wok wit Skul of media an kommunikashon for pan athletic university an UNESCO to try to bring up journalism for Africa.

Im life gan gan chenj-am

Yomi don marri Ayotunde an dey don born 3 pikin for demself.