Yinka Quadri
Yinka Quadri
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Orijina nem | Akanni Olayinka Quadri |
Famili nem | Quadri |
Wen dem bon am | 6 September 1959 |
Ples wey dem bon am | Lagos Island |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | Yoruba Langwej, English langwej |
Wok wey e dey du | actor, film director, film producer |
Wen e stat wok | 1976 |
Alhaji Akanni OlaYinka Quadri na Naija aktor, fim meka, produsa an Diarekto, dem bon]] for Legos Island, Legos Stet, but e kom from Oro, Kwara Stet. Na im bi di Agba Akin of Oro kingdom. Na im stat Theatre Art group (Odunfa grup) wey get ofis for Ebutta Meta Legos.
How e tek stat life an edukeshon
chenj-amE stat an finish im sekondri an primari skul edukeshon in St. Catholic Skul, Idumagbo, Legos an Christ High Skul, Ebutte Elefun, Legos.
Wok
chenj-amYinka (wey dem stil sabi as Fagbamila) stat to dey akt in 1976 wen im an Taiwo Olayinka wit som frend stat drama grup wey dem kol Afopina Theatre Group went e komot for skul. E don du pas 90 Yoruba fims.
Som of im wok for teble
chenj-am- Olaniyonu
- Kutupu
- Kura
- Ekun
- Agbodorogun
- Ojiji
- Egbinrin Ote
- Araba
- Ilari
- Odun Baku
- Bolode O'ku
- Èebúdolá Tèmi
- Abeni
- Apaadi
- Ojo Idajo
- Abulesowo
- Niwoyi Ola
- Ilekun Olorun
- Okinni
- Owo Blow
- Shola Arikusa
Awod an norminashon
chenj-amYear | Award ceremony | Prize | Result |
---|---|---|---|
2007 | 3rd Africa Movie Academy Awards | Best Actor in a Supporting Role | Nominated |
2010 | 2010 Best of Nollywood Awards | Best Indigenous Actor in a Lead Role (Yoruba) | Nominated |
2012 | 2012 Nollywood Movies Awards | Best Actor in an Indigenous Movie (Non-English speaking language) | Nominated |
2013 | 2013 Best of Nollywood Awards | Best Supporting Actor in a Yoruba film | Nominated |
2014 | 2014 Best of Nollywood Awards | Best Actor in Leading Role (Yoruba) | Nominated |
2023 | Africa Magic Viewers' Choice Awards | Best Supporting Actor[1][2] | Nominated |
Wia dem gada tori
chenj-am- ↑ "Full List: Here are all our AMVCA 9 Nominees". AMVCA - Full List: Here are all our AMVCA 9 Nominees (in Ínglish). Retrieved 2023-04-23.
- ↑ "Abdisattar Ahmed is the 2023 Best Supporting Actor in a Movie – AMVCA 9". AMVCA - Abdisattar Ahmed is the 2023 Best Supporting Actor in a Movie – AMVCA 9. 2023-05-21. Retrieved 2023-06-09.