Wetin wi gain
"Wetin Wi Gain" bi song bai Naijerian singa and songraita Viktor AD. ETIN Records reliz am on Jun 17, 2018.[1] Di song peak nomba 3 for Afrika Charts' list of di "Surprais Naijerian Hit Songs of 2018".[2] Di akompaniyin miuzik video for "Wetin Wi Gain" don garna ova 12 million vius for YouTiub.
Komposishon
chenj-am"Wetin Wi Gain" dey fokus on themes of materialisim and material suces. Viktor AD deskraib di song as "antem for hustlas" and tok say e dey bayzd on him pesinal experiens; him also karateraiz am as a konvaseshon bitwin God and himsef.[3] Akodin to di sheet miuzik wey dem poblish for yallemedia.com, "Wetin Wi Gain" dey G#major key wit a tempo of 64 beats pa minit. Di song dey folo a kord progreshon of G# - C# -D#.[4][5]
Miuzik video
chenj-amDi ofishal miuzik video for "Wetin Wi Gain" dey uploaded for YouTiub on Julai 27, 2018; Adindu Kolins na im dairet am. An altanetiv video, wey feachor a laiv pafomans of di song, dey relizd for YouTiub on Januari 19, 2019.[6]
Recepshon
chenj-am"Wetin Wi Gain" receiv positiv revius from miuzik kritiks. Joey Akan of Di Guardian kol am an "aspiraeshonal song" and tok say e dey represent "di Naijerian drim".[7] Ehis Ohunyon of Pulz Naija komend Viktor AD for "naraetin di daili fears of di averaij Naijerian" and praiz di song for "weavin e wei enta kulchoral sentiments witaut pasin eni judjment".[8]
Accolades
chenj-amYear | Awods ceremoni | Awod deskripshon(s) | Risolts | Ref |
---|---|---|---|---|
2018 | Saundciti MVP Awods Festival | Listinas chois | Nominated | [9] |
2018 | Saut Saut Miuzik Awods (SSMA) | Bes Pop singul; Bes niu akt | Templet:Win | [10] |
2019 | Di Headis | Song of di Year; Bes Pop Singul | Nominated | [11] |
Trak listin
chenj-amCD singul and dijital dawnload
- "Wetin Wi Gain" – 3:35
Oda vashons
- Rap vashon – 3:53
- Official extended laiv seshon – 5:15
Referens
chenj-am- ↑ Marcus Brown (June 15, 2018). "Viktor AD – "Wetin You Gain"". TooXclusive. Archived from the original on 14 June 2022. Retrieved 03 February 2024.
{{cite web}}
: Check date values in:|accessdate=
(help) - ↑ "SURPRISE NAIJERIAN HIT SONGS OF 2018". Archived from the original on August 13, 2020. Retrieved February 3, 2024.
- ↑ "Wetin Wi Gain' bi a Motivaeshon to Hustlas No bi Robbas – Viktor AD". Retrieved February 3, 2024.
- ↑ Viktor, Adere. "KORDS: Viktor Ad – Wetin Wi Gain Kord Progreshon and Solfa Nouts for Piano, Guita, Sax, Vaiolin & Bass". yallemedia.com. Archived from the original on October 11, 2023. Retrieved February 3, 2024.
- ↑ Victor, Adere. "Victor AD Wetin We Gain". tunebat.com. Retrieved March 5, 2020.
- ↑ "Viktor AD | Wetin Wi Gain Laiv Seshon". YouTube. January 19, 2019. Retrieved Februari 3, 2024.
{{cite web}}
: Check date values in:|access-date=
(help) - ↑ "Di Naijerian Drim: "Wetin Wi Gain?"". The Guardian. Oktoba 26, 2018. Archived from the original on 2023-03-30. Retrieved Februari 3, 2024.
{{cite web}}
: Check date values in:|access-date=
and|date=
(help) - ↑ "Viktor AD's 'Wetin Wi Gain' bi di theme song for di averaij Naijerian yout". Pulse NG. October 31, 2018. Retrieved February 3, 2024.
- ↑ Ehis Ohunyon (January 6, 2019). "SaundCiti MVP Awods Festival 2018: Burna wins big, Teni bi Bes Niu Artist for tod edishon". Pulse Nigeria. Retrieved 10 October 2023.
- ↑ Sesan Adeniji (December 3, 2018). "Di Saut Saut Miuzik Awods (SSMA 2018) Liv Up To e Bilin". MyStreetz Nigeria. Retrieved 10 October 2023.
- ↑ Gbenga Bada (October 20, 2019). "Headis 2019: Si aul di winas for di 13th edishon of miuzik awod for hie". Pulz Naijeria. Retrieved 20 October 2019.