Village (Vilej) na smol aria wey pipul dey stey.Vilej Dem for Kontrie side. Dem big pas Hamlets bot smol pas towns. In som kontris, meni Vilej dey mek lokal govament.