Van Vicker
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Gana |
Orijina nem | Joseph van Vicker |
Fest nem | Joseph |
Famili nem | Vicker |
Wen dem bon am | 1 August 1977 |
Ples wey dem bon am | Accra |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
Wok wey e dey du | actor, film actor |
Wie e go skul | Mfantsipim School |
Notable work | One Night in Vegas, River of tears, Wedlock of the Gods, Princess Tyra |
Official website | http://vanvickerofficial.com/ |
Joseph Van Bicker ( wey dem bon on 1 August 1977), wey plenti pipu sabi as Van Vicker, na Ghanian aktor, muvie directo, an na pesin wey lik to dey mek oda pipu hapi. Na im bi di chief exekutiv ofisa of sky + Orange producshon haus. Van Vicker nem dey insaid pipu wey fit win Bes Aktor insaid fim an Bes Aktor wey jus dey kom out for di Afrika Muvie Academi Awords in 2008.
Hau e tek stat life
chenj-amDem bon Vicker for Accra, Ghana to Ghanian- Liberian mama an a Dutch papa.Im papa kpai wen e dey six years old. Vicker go Mfantsipi skul, na di de sem skul Majid Micheal, wey dey du fim sef go. E finish fom Afrika universiti College of Communication in 2021.
Hau e tek wok
chenj-amTelevision
Vicker stat wit radio presenta at Groove 106.3fm (1999 -2000) an Vibe 91.9fm (2001-2004) an still wok for Television station TV3 Ghana (1997 - 1999) & Metro TV (20000-2004), Van Vicker dey for one Ghanian televishon series Sun City, wey dey abaut Universiti life. Na im bi Le Roy King jr, for di fim.
Fim
Di fest fim wey Vicker go dey insaid na Divine Love. Na dis fim bi di fes fim wey Majid Michael an Jackie Appiah, wey dem du folo du fim, fest akt.
Vicker dey holways du fim love fim wit Jackie Appiah an Nadia Buari. Di wey e dey akt pipu dey kompare an wit Naija Ramsley Nouah an Majid Michael.
Hau e tek wok for Nollywood
chenj-amVan Vicker don du plenti Nollywood fims wit ogbonge Nollywood aktos, like; Tonto Dike, Mercy Johnson, Stephanie Okereke, Chika Ike an Jim Iyke. Som of di Nollywood fim e du na; My soul Mate, Heart of fire, Popular King, Gambling wit Marriage, Harvest of Love, Stolen Will, The Joy of a Prince, Discovered, The Kingdom an against the law.
Hau dey tek no am for di wod
chenj-amVicker don direct, stat in, an don produs five fims wit im Sky + Orange production sins 2008, Na 2012 big pas for im production hauz, wey hep am get NAFCA Bes Aktor an Directo, Awords, for im komedi muvie, Joni Waka. Vicker nem don dey insaid aktor wey don win difren awod for Afrika an di Wod.Som of di Awords wey e don win; Ghana Movie Awods, ACRAG awods an di Nollywood Academy Films Critics Awods. In 2011, e win Pan Afrika creative aktor.
Awods an Norminashon
chenj-amYear | Awod | Kategory | Recipient | Result |
---|---|---|---|---|
2008 | 4th Africa Movie Academy Awards | Best Actor in a Leading Role | The Return of Beyonce/Princess Tyra | Nominated |
Best Upcoming Actor | Nominated | |||
2009 | Afro-Hollywood Award | Best Actor (African film category) | Won | |
2010 | 2010 Ghana Movie Awards | Best Actor Leading Role (Local Film) | Dna Test | Nominated |
2011 | 2011 Ghana Movie Awards | Best Actor Leading Role | Paparazzi | Nominated |
2011 | Pan African Film Festival | Africa Channel's Creative Achievement Award | Himself | Won |
2012 | Nollywood and African Film Critics Awards|Nafca | Best Comedy Movie | Joni Waka | Won |
2013 | 2013 Ghana Movie Awards | Best Actor (Local Film) | Joni Waka | Won |
Pyprus Magazine Screen Actors Awards | Best International Actor | Won | ||
2014 | 2014 Ghana Movie Awards | Favourite Actor | Nominated | |
2015 | Nollywood and African Film Critics Awards|Nafca | Best Actor in a Leading role (Diaspora film) | Heart Breaker's Revenge | Nominated |
2016 | 2016 Africa Magic Viewers Choice Awards | Best Actor Drama/Series | A long Night | Nominated |
2016 Nigeria Entertainment Awards | Best Actor Africa/Non Nigerian | Nominated | ||
KumaWood Awards | Best Collaboration | Broni W'awu | Won |
Filmography
chenj-amYear | Film | Role | Notes |
---|---|---|---|
2004 | Divine Love | with Majid Michel & Jackie Aygemang | |
2006 | Beyonce: The President's Daughter | Raj | with Nadia Buari & Jackie Aygemang |
Darkness of Sorrow | CK (Charles) | with Nadia Buari | |
Mummy's Daughter | with Nadia Buari & Jackie Aygemang & Okediji Alexandra | ||
The Return of Beyonce | Raj | with Nadia Buari & Jackie Aygemang | |
2007 | American Boy | "Nelly" | with Nadia Buari |
I Hate Women | Rocky | with Jackie Aygemang | |
Innocent Soul | |||
In the Eyes of My Husband | Leo | with Nadia Buari | |
Princess Tyra | Kay | with Jackie Aygemang, Yvonne Nelson | |
Royal Battle | Lawrence | with Majid Michel & Jackie Aygemang | |
Slave to Lust | with Nadia Buari, Ini Edo, Mike Ezuruonye & Olu Jacobs | ||
Wedlock of the Gods | |||
2008 | Broken Tears | Ben | with Genevieve Nnaji & Kate Henshaw-Nuttal |
Corporate Maid | Desmond | ||
Friday Night | |||
Jealous Princess | Sam | with Chika Ike & Oge Okoye | |
River of Tears | Ben | with Genevieve Nnaji & Kate Henshaw-Nuttal | |
Total Love | with Jackie Aygemang | ||
2009 | Twilight Sisters | Micky | with Oge Okoye |
Royal War | Uzodimma | with Ini Edo, Rachael Okonkwo | |
2009 | Beyond Conspiracy | Michael | |
2010 | Discovered | ||
2010 | Loyal Enemies | ||
2010 | Kingdom in Flames | ||
2011 | Paparazzi Eye In The Dark | Rich | |
2013 | One Night In Vegas | Tony | with Jimmy Jean-Louis, Michael Blackson, Sarodj Bertin |
2014 | The Heart Breaker's Revenge | Dalyboy | with Dalyboy Belgason, Brittany Mayti, Sarodj Bertin |
2016 | Skinned | Robert/ Bobby | with LisaRaye McCoy, Jasmine Burke |
2017 | Cop's Enemy | Christopher "Shadow" Ifechi | |
Pending | Day After Death | with Wema Sepetu |
Wia dem gada di tori
chenj-am1.Olatunji Samuel (21 January 2010) "My Wife, my story,my life - Van Vicker".The Daily Sun Lagos Nigeria. Retrieved 02 August 2023.