Uzee Usman Adeyemi (dem bon am for November 11 1986) I bi Nigeria akto an fim produsa an pipu sabi am for di fim wey di tiatu na Oga Abuja. Bikos of hau i gud for Nollywood an kannywood dis wan giv am meni awods an pat of di awod na di yung Entrepreneur of di yea for 2016 Nashonal Elriteg Awod
   
   ≈≈ Hau I Tek Stet Life≈≈
Uzee Usman kom frum kwara state, dem bon am for kuduna state an i gro for di stet.  I get tu digri for political science an Inglish languej frum di University of Abuja an University of Jos afta, i go studi speshal Iffet for South Africa.
 ≈≈ Karia ≈≈
Uzee Usman stet im karia for 2003 as mek- op aktist. For 2013 i kom enta film-making an i don produsi fims wey don win awod boat for kannywood an nollywood ivun Oga Abuja dey  amog di fim wey win di best hausa muvi of di yea for 2013 city of people Entertainment Awards an maja wey win Best fim of di yea(kannywood)for 2014 citi pipu Entatainmint awods an dem selet am for di Best pikchu katigori for 2014 Nigeria Entertainment Awards

   ≈≈ Awards≈≈
Award wey Uzee Usman kulect
 Year	Award	Category	Film	Result
 2008	Africa Movie Academy Awards	Best Make   up	London Boy[9]	Won  2013	City People   Entertainment Awards	Best Movie of the Year - Kannywood	Oga Abuja	Won
 2014	Africa Magic Viewers Choice Awards	Best Movie of the Year	Oga Abuja	Won
 2014	City People Entertainment Awards	Best Movie of the Year - Kannywood	Maja	Won
 2016	African Hollywood Awards[10]	Best Film Producer	Oga Abuja	Won.
 
  ≈≈ Fims wé Im Akt≈≈
  Year	Title	Role	Genre
 2015	Oga Abuja	Produced	Drama
 2015	Maja	Produced	Drama
 2016	Dark Closet	Produced	Drama
 2016	Power of Tomorrow	Produced	Drama
 2016	Hassana da Hussaina	Produced	Drama
 2015	Har da mijina	Actor	Drama
 2019	Muqabala (Season 1&2)	Produced & Actor	Drama
 2016	Red Line	Produced	Drama
Dear Affy	Actor	Drama
 2017	If I am President	Actor & Line   Producer	Drama
 2018	Lagos Real Fake Life	Produced	Drama
 2018	Mustapha	Actor	Drama
 2019	'Almost Perfect	Actor	Drama
 2019	Least Expected	Produced & Actor	Drama
 2019	Maimuna	Produced & Actor	Drama
 2018	Sharo	Actor	Drama
 2020	Good Citizen	Produced	Drama
 2021	Voiceless	Producer