University of Abuja

University of Abuja
public university, university
Inception1 January 1988 Chenj-am
Official nameUniversity of Abuja Chenj-am
Native labelUniversity of Abuja Chenj-am
AffiliationNational Universities Commission Chenj-am
Motto textFor Unity and Scholarship Chenj-am
KontriNaija Chenj-am
Located in the administrative territorial entityAbuja Chenj-am
Located in time zoneCentral European Time Chenj-am
Coordinate location8°58′49″N 7°10′49″E Chenj-am
Memba ofAfrican Library and Information Associations and Institutions, Association of African Universities Chenj-am
Headquarters locationAbuja Chenj-am
Language usedEnglish langwej Chenj-am
Colorgreen, white Chenj-am
Official websitehttps://www.uniabuja.edu.ng/ Chenj-am
Map

University of Abujana yunivasiti wey dey Abuja di kapita of Naija. Na for January 1988 dey form di skul (onda decree No 110 of 1992 amended). Di risin dey form di skul na to tich student wey kom di yunivasiti kampos or di student wey dey online di tins wey oda skul sef dey tich. Dem stat to tich for di yunivasiti for 1990 wit di fest grup of student wey stat di skul.

Tori abaut di skul

chenj-am

Di yunivasiti stat for one tempoari land wey dey fest wan yuz for pamari skul for Gwagwalada. Di nem wey dey giv dat tempoari land na 'mini- kampos'. Na for di mini kampos de fest stat to dey tich for 1990 afta wey di yunivasiti kom pak go di big land wey kova 11,800 acres wey dey di road wey go Abuja City Airport. Di yunivasiti of Abuja main kampos get three wuman hostel an two bois hostel an na plenti student dey liv dia. Di ofis of distant learning dey for Abuja aria (Area 3 Garki).

Akademi

chenj-am

University of Abuja dey du Diploma, Under Graduate an Post Graduate course an Central for Distance Learning. Di Falkoti an kolej wey dey di yunifasiti bi:

  • Falkoti of Agriculture
  • Falkoti of Art
  • Falkoti of Education
  • Falkoti of Engineering
  • Falkoti of Law
  • Falkoti of Management Sciences
  • Falkoti of Sciences
  • Falkoti of Social Sciences
  • Faculty of Veterinary Medicine
  • Falkoti of Post Graduate Studies
  • School of Remedial Studies
  • Kolej of Health Sciences
  • Kolej of Medicine
  • Th institute of Legislative Education