Ubakala bi one big town wey dey for Umuahia south local government area LGA for inside Abia state Nigeria. Na one major clan wey dey since imo river for Umuahia .E dey one popular market wey dem dey call Apumiri market. Na for that same Apumiri dey put the headquarters of the Umuahia south local government. Ubakala Sidon Chim for down down of Umuahia township. Dem get dem boundary with Ntigha (wey bi one community for Isiala Ngwa LGA