Tunbosun Aiyedehin
Tunbosun Aiyedehin
Man abi wuman | wuman |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Wen dem bon am | 20 June 1969 |
Ples wey dem bon am | Lagos |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
Wok wey e dey du | actor, voice actor |
Wie e go skul | University of Lagos |
Academic major | business administration |
Awod wey e kolet | Africa Magic Viewers' Choice Awards |
Tunbosun Aiyedehin (dem bon am for June 20,1969) nik nem wey im dey popula for na Tuby. Na Naija fim Aktres an vois artist. Dem no ha wel wel for di pat we shi akt for di fim Two Brides and a Baby and Kpians: The Feast of Soul.
Haw shi tek wok
chenj-amShe join di Naija fim industry wey bi Noollywood now for let 90s, after shi don do small bizness do ten yies. Aiyedehin don akt do Naija telivishun fim laik: Hakkunde, Troubled Waters, Moth to a Flame, Hell or High Water, Lockdown, Dear Bayo, Mrs. & Mrs. Johnson and The Ten Virgins. Shi win Best Supporting Actress in a Drama for di 2016 Africa Magic Viewers Choice Awards, an Best Actress in a Supporting Role (English) for 2019 Best of Nollywood Awards.