Transportation chenj-am

Transport (as britiko pipu kol am) or Transportation (as e be in America English) na de waka waka muvment of pipu, animals a goods from one ples to anoda. Wi fit sey na im bi di wey one tin waka from point A to point B.

we fit waka by air, land (for railway and for road), water,cable,pipeline an space.) Waka waka muvment dey ep pipu buy an sell an e dey important for civilisation divelopment.

Impact of Transportashon chenj-am

Waka waka dey important for specialisation

In dey allow mek prodoshon an konsumshon dey for different plesis.