Toyin Abraham Ajeyemi (dey bon am 5 September 1982) wey e ril nem na Olutoyin Aimakhu na Naija aktress an fim-meka.

How e tek wok chenj-am

Na for 2003 Toyin start to do fim wen Bukky Wright kon Ibadan go do one fim. Suns dat time, Toyin don do me I fims, daret fims, an produs meni fims. Som of d