Tobi Bakre
Industry | film industry |
---|---|
Man abi wuman | man |
Kontri wey e kom from | Naija |
Fest nem | Tobi |
Famili nem | Bakare |
Wen dem bon am | 1 June 1994 |
Ples wey dem bon am | Lagos |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
Wok wey e dey du | actor, model, presenter, photographer, banker |
Pat of wok wey e put mind | theater arts |
Wie e go skul | University of Lagos |
Academic degree | bachelor's degree |
Wen e stat wok | 2018 |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Awod wey e kolet | Africa Magic Viewers' Choice Awards, Africa Movie Academy Award for Best Actor in a Leading Role |
Nominated for | 2020 Best of Nollywood Awards |
Personal pronoun | L485 |
Tobi Bakre (dem bon am for 1 June 1994) na Naija aktor, model, host, compete and photographer. Tobi bikom popula afta im finish as a finalist in di Big Brother Naija (season 3) reality TV show in 2018
Hau im tek stat life an go skul
chenj-amTobi wey dem bon inside the family of four children, wey im brother Femi bakre, CEO of Kraks TV and two sisters. He collect his Bachelor's degree at di University of Lagos where he graduated with a Second Class Honours Upper Division in Banking and Finance
hau e tek wok
chenj-amTobi' na bifore bifore investment banker having worked in di office as an Accountant General of di Federation and in the banking industry for four years. He participated in di Big Brother Naijá(season 3)reality TV sold. Im bi brand ambassador to unilever Amstel Malta, and Jumia in and out of Nigeria