Amusan (dem bon 24 September 1957) im na Naija entrepreneur, Fonda, Chaman, and Managing Director of Persianas Group we get numba of small,small section we include The Palms Shopping malls and persianas property, luxury property development firm. For 2021 Amusan tru investment company ketron ( group of investors wey persianas na part of ) led di buying of Retail Supermarkets Nigeria Limited, subsidiary of south African food retailer ShopRite Amusan na im be di chairman of Resourcery Limited

     How e start im company

Amusan start im first company persianas Group for 1990 wey focus for real estate development. The company build so many fine fine houses for high net worth pipu dem ,retail, entertainment and hospitality centres across Nigeria. Na im and im wife dey manage di company . Di wife name na Ayo Amosan.