Taiwo Hassan
Taiwo Hassan (dem bon am for 31 Oktoba 1959) we pipu olso no as Ogogo, i bi pesin wey dey akt fim for Naija pipu, produsa, and dairekto. Dem bon Taiwo Hassan for Ilaro, wẹy bi wan taun inside Ogun Stet.
Hau im tek stat life
chenj-amDem bon Taiwo Hassan for 31 October 1959 for Ilaro taun Ogun Stet for inside Naija.
Edukeson
chenj-amOgogo stat im pramari edukeson for Kraist Shosh Sku Ilaro. I kom go teknika koleg na for die Dem tren am moto mekanik.
Karia
chenj-amOgogo stat im aktin karia for 1981 sumo taim afta i get di moto mekanik job fo wota kopreson. Ogogo wok for di wota kopreson for abaut 13 yies. For 1994 Hassan ritaya from govment wok so dat i go fit put i maind for di aktin wok.